@sugargchi: Oh Lord, Abba Father, are you seeing this? 😭😂 Age dey meet target every year, but house, car and account balance dey miss target back to back. Father, whoever hold that remote, abeg intervene. Because this thing don dey look personal 😂 #adulting #agechallenge #nigeriantiktok🇳🇬 #foryourpage
Omo the last time I checked, I was just 25 and all of a sudden I’m 35🥺🥺 how I take reach this 35 I swear I no fit account for it🥺 money I no get, wife I no get, child I still no get, where my age dey run dey go I still no kno
2026-09-18 21:57:39
1
Veralovely :
Omo,as I take reach 36 without getting married still dey surprise me
2026-09-18 21:00:35
45
SON OF MAN :
omo no be joke oo...them Don fast forward me reach 36 yrs and I neva marry ..chai
2026-09-18 19:31:57
94
Dein Harry :
E-never too tey i begin notice how people start calling me sir everywhere, just now just now all my hair haff white finish 😏😏
2026-09-18 20:28:04
33
OziLord :
Any year wey I no soft I n dey add am to my age.
2026-09-18 20:19:36
13
Chezimack ✨💎 :
before when I was 18 if them ask for my age I go talk say 20 if them ask me now I day think maybe make I talk say 19 but who go believe me
2026-09-18 22:13:04
0
Chinonso Ivi :
I'm 39yrs...e dey shock me
2026-09-18 22:29:11
1
precious67 :
me way Don born 2005 now now 21
2026-09-18 22:23:54
3
ministerngozibello :
This is really hilarious 😆 😁😂
2026-09-18 20:27:46
1
Hephzibah-Fave :
nah yesterday I just finish thinking this age thing..me of yesterday..the thing tire me and to get the money come hard self
2026-09-18 20:06:54
8
Edwina🥰💘💘 :
Even me self don tire ooh 😂😂😂
2026-09-18 20:00:10
18
Esther ♈ Starlet :
Suddenly they start calling me madam,mama,mummy,ma’am,aunty and I can’t even defend myself 😔and I was just being born yesterday 😔I’m not even married with children yet😭😭
2026-09-18 20:57:48
18
bk, son one mission :
my sister no dey ever pass 21 years hhhh she's above me mine 29...
2026-09-18 22:56:21
1
Mercyqueen65🇳🇬🇴🇲 :
E still dy shock me say I dy go 32 next year
2026-09-18 21:11:29
1
diliyoung#1 :
just some days ago I was 18 years all of a sudden I'm 30 God abeg waiting I do to deserve this who dey fast forward my age abeg 😔
2026-09-18 20:29:08
10
Samuelking86 :
😂 no be like recently I do 21 yrs one girl falsely accuse me of attempted grape, the pain still dey fresh for my mind so how I come turn 28 yrs?!
2026-09-18 21:18:04
3
esther Kc047 :
the thing tire me oooo😳😳😳🤣🤣🤣
2026-09-18 20:12:51
1
Wilfred :
my own is even worst because I'm gay and I am getting close to 30 which means there will be a pressure for me to get married but I don't have feelings
2026-09-18 21:00:16
1
topsybill :
even me
2026-09-18 18:19:23
2
Som_Tochi❤️ :
Je ho va
2026-09-18 21:01:09
1
Dannyworth💎🕊️ :
The thing self shock me
2026-09-18 20:03:42
1
Queen _Queen :
As i take dey were i dey self 😂
2026-09-18 20:05:29
1
sam.oriola1 :
your own salt n pepper sef sweet pass, my sister
2026-09-18 20:20:16
1
Gabby :
35 no gf I just Dey laugh 😂
2026-09-18 19:49:49
3
To see more videos from user @sugargchi, please go to the Tikwm
homepage.