you dy give me respect and emotional support, I no go allow you control me? control me abg
2026-09-19 06:09:40
109
Ivy Sloane :
What if her husband come Dey watch this video ? 😂
2026-09-19 06:21:30
67
Jonathan :
accountability is not control
2026-09-18 21:04:39
174
cmg✨️ :
What she said is so true
But you can't fake real love or fake emotional support to someone that long or that purpose without them knowing your plan....It has to come from a sincere place for some men to trust you to take over their life....You're welcome!
2026-09-19 11:48:59
2
chimaaaaaaaaaa0 :
She talk sense o but that word CONTROL no sit well !!
2026-09-19 05:13:30
22
MB-remote jobs :
Not all we know wetin we Dey do for here
2026-09-18 22:40:49
53
AFFABLE🥰بشوش😊 Bashūsh☺ :
nah lie joh.😏
Do you think all men are the same!?
2026-09-19 07:36:06
8
IFEANYICHUkWU :
All these na for simp no be for us wey no even trust ourselves
2026-09-19 00:27:43
53
big franca :
I get sense ooh 😡
2026-09-19 00:38:22
5
🕊️🕊️ رئيس لمحسنين :
She right , but it accountability. Not control
2026-09-19 00:20:52
25
charleboy :
Seriously oooo she’s right
2026-09-19 01:21:33
12
Twin 💠 :
see this one. Na big lie
2026-09-18 23:40:36
4
Obim Kelvin :
no be lie
2026-09-19 01:23:26
4
Nnasammy :
that's the fact
2026-09-19 02:45:56
3
gentleemma2000 :
Omg 😂 guyy I swear o so no be juju my babe use on me ??
2026-09-19 01:16:55
3
DESOUZA Emmanuel kweku :
I live juju
2026-09-19 05:03:50
1
Big Fodio :
abeg no dey cast us 🤔😂
2026-09-18 21:39:53
7
GODSTIME 💚 :
Me way trust issue wan kill 😹
2026-09-19 06:08:51
7
Seco 001 :
I swear
2026-09-18 20:22:14
6
khalid Bala wakat gym Ego :
it's true
2026-09-18 20:39:05
5
kim :
who be this girl
2026-09-18 21:27:45
11
bnz_media :
Big fact
2026-09-18 20:36:44
5
USK :
nah true 70% of men are babies 🤣🤣🤣🤣
2026-09-18 22:55:50
11
To see more videos from user @nguzorhenry1, please go to the Tikwm
homepage.