My bro abeg no vex for wetin I wan ask oo it's tiktok challenge you and her dey do or nah reality you dey talk 🥹😞
2026-09-19 02:56:30
164
Mr.Ridex :
Even if you're not dating her again just forgive her
2026-09-25 14:13:03
2
Silent 🤐 Abacus✌️🫡 :
You forget one things ejeh 🥲
You forget to block her back
2026-09-19 09:04:55
1591
Minister of Music Affairs 👑 :
Forgive her bro! She’s sorry
2026-09-21 13:18:50
288
ℱ𝒶𝓇ℯℯ𝒹𝒶𝒽🎀🌸 :
Please treat your next woman right ooo 😂make she no suffer Wetin another person commit
2026-09-19 08:33:40
1541
Biggest_pappy 6-9 :
Na the next gf go suffer because of one foolish girl
2026-09-25 02:13:01
1
AzèéMilNé :
my bro you don suffer from this girl hand ooo 🥺🥹
2026-09-26 08:07:33
1
Water is life 💧 :
Who go help you continue 😳 bro you have to forgive her oh
2026-09-23 12:01:31
16
PREMMEX MIX💯 :
Hmmm,I fit relate sha 🥹🥹
2026-09-26 02:29:10
1
Major ♎ :
Sometimes you go think say your own worst until you see another person own. All I can say is omo...
2026-09-21 09:04:31
144
Adex Emmy 🥷🔥 :
U forget one thing left boss 🙌🥱. U forget to block her back 😂💔
2026-09-22 14:12:52
12
bubbyfrank2 :
No Time for all this rubbish I need money
2026-09-25 08:30:48
1
Sutton Pee :
me sef get my own story oo chai it is well
2026-09-25 07:24:47
1
💕October 14💞 :
Omo 😩😩 if I jam this one as boyfriend now he will be telling me hope am not bad as his ex
2026-09-24 19:09:06
6
QUIN BECCA❤️🦋 :
Bro accept her back she’s just a baby😂
2026-09-21 12:39:53
13
Ómò’Obà🤴🏽 :
Omo this is so relatable 😥🥲Omo love no be for the week ooo…
2026-09-20 08:34:36
8
That💙Girl💙AYOKA💙 :
Ayomide come here let me give you a tight hug
2026-09-22 16:57:36
7
FASHION DESIGNER IN MAGBON💫✅ :
Hmmmm Oye olorun,all I see is a man that has a kind heart,a man that was raised well,love the right one with every fiber in your heart,do not give up on love,DONT let her change who you are block her and heal completely
2026-09-20 16:36:00
6
ꨄ🦋❣️حميده :
Una dey endure o☹️
2026-09-19 22:28:20
5
👻SeeMeSay👹R.SiNaTi🎤🧌🧟♂️ :
this kind thing Dey vex me cuz at that time if anyone try advise u , you will paint the person bad so abeg no vex me this hot afternoon abeg
2026-09-23 10:57:58
8
D pidgin voice🧑💻 :
I love it when she said “she lost diamond while gathering stones 😂
2026-09-19 06:40:50
574
Eniola Rachel 🦋💕🥹 :
See wetin eve Dey do Adam 😂
2026-09-22 17:20:21
11
I’m comfort ✝️🍒❤️ :
As a woman I feel ashamed of her and then I remember I’m not as lucky like her to meet a guy like this
2026-09-19 22:22:19
25
Adewealth ♥️🌹 :
why is it that good guy used to date bad ladies why good Ladies date bad guy just whyyyyy
2026-09-19 14:56:14
22
Richard :
Omoh bro take her back abeg 😂😂 who you wan leave her for
2026-09-23 08:33:19
10
To see more videos from user @itz_your_boi_adex_richi7, please go to the Tikwm
homepage.