This burgundy colour iPhone 18 series will sell more for ladies
2026-09-19 05:40:23
723
💦вιg ηαe🧜♀️🍑 :
I never unbox phone for my life nah so so uk used 😭
2026-09-19 13:50:13
474
Busoyeeeh :
Why did I buy Glacier 😭
2026-09-18 22:39:47
22
medinat_a :
Make I go paint this my 17pro max 😎😎
2026-09-19 08:50:08
119
Bose🌸🎀 :
Me and my 12pro praying for 14pro 🙏🙏🙏🙏
2026-09-19 08:12:17
353
BaseOne :
I love my Glacier more
2026-09-21 00:39:04
6
🐅ℜ𝔦𝔯𝔦🤎 :
Omo I never unbox phone for my life, na so so hand to hand I deh buy
2026-09-21 20:31:41
5
Prisca_Official :
If dem like make dem produce iPhone 25. Me nd this my 17promax for life I nr Dey change m again😂💔
2026-09-20 13:14:42
11
Iffy🦋🥀💐 :
And na 16 I Dey save for since May Koda
2026-09-20 14:40:23
13
Francisca :
any day I mistakenly unbox phone, my Whatsapp status no go rest and I go on my read receipt, if I notice say some people no view, I go send am to everybody dm 😔😭😭
2026-09-21 10:22:23
4
Areeyamcollection scarves :
Manifesting this, congratulations stranger
2026-09-19 06:26:07
33
Eniola :
Nah so so iPhone 18 pro max have been seeing since morning 🥺Is this a sign😩😩
2026-09-19 18:29:29
5
☪️Queen Leo♌️💗 :
Omo Una too do ooo😭my fyp never rest since 3 days now😔
2026-09-19 07:21:04
8
Bukola💐 :
My name sake ❤️congratulations, God of iPhone 18 locate me make i change this my 13 to 18 before this year end 🙏
2026-09-19 09:05:35
17
Perplani :
2026-09-19 17:14:46
2
Lattyqueen :
Somebody say power
2026-09-18 20:33:47
8
Adunni ❤️🌹 :
Watching with my 16
2026-09-19 08:24:49
6
Liora Muse 🇬🇭🇳🇬 :
I wan Glacier but this burgundy you just unbox is soo beautiful 😩😩😩…. My 17pm was orange,
2026-09-19 19:05:13
0
Jumoks Fashion Home :
where u for see money?
2026-09-21 18:19:25
2
Oluwadamilola🤍 :
My sign to get iPhone 18 Abi,Sheybi na 2500 na😭😭make nobody range bath me this morning abeg
2026-09-21 08:10:08
3
Babieeeee 😘 :
Waste of money
2026-09-20 03:01:54
1
Dahmola💕💕💕 :
Me and my 11 praying for 14 pro
2026-09-21 11:30:48
3
Elofay :
Me stock with my 16 😩 e no far again sha I go fit still tear 18 before December
2026-09-21 16:31:54
2
rchpmandy1 :
Bukola I don hear you ,I go get am soon 🤲😁💔
2026-09-23 06:20:55
1
ASA NAT :
I must use this phone🥺
2026-09-20 16:52:29
0
To see more videos from user @royaltie_jr, please go to the Tikwm
homepage.