Omo and I be dy learn cobbler before I collect $500 ๐nah so men bob
2026-09-19 02:40:27
78
Ab FX๐ฟ๐ฟ๐น :
i swear bro
me sef no finish my hand work where I been dey learn ๐๐๐
2026-09-18 21:20:49
86
YOUR EX๐ฅฑ๐ค๐ฆ :
I quite with my full chest 2023.
2026-09-19 12:48:19
57
๏ฟด๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด ๏ฟด :
God help us when no get hand work ๐๐
2026-09-18 21:50:18
54
2CAPBOY๐ :
Person wey guide Dey motivate una hmmm๐ณ
2026-09-19 18:58:31
14
๐ด Moses Dc๐ด :
Na only man know wathin him don face for life ๐๐
2026-09-19 18:58:59
13
BIG SWAGG ๐คก๐ :
People guide like mad ๐. I remember when #10m was a big deal.....Now we all have it in our Opay ๐
2026-09-19 22:46:57
10
abefe_010 :
No mind them ooo.Dem guide ooo
2026-09-19 20:59:52
5
IFEDUNNI๐๐๐น :
Person wey dey get am clear go think say others aren't trying
Wooo waphor Sha when he happens to you
2026-09-20 07:39:06
4
. :
I leave handwork becuz my junior ones from family are already getting it right and yall know the feelings ,the patterns that family shows ..Leaving handwork my plan is to do factory work but along the line โฆI bring one job for my self Na only me dey do am till now ๐๐ญ๐๐ฅณ we keep on bombing ๐
2026-09-19 12:23:53
18
OGF :
Everything wey I get from this hustle nah the same hustle collect ham back ๐ฉ๐ฅฒ
2026-09-18 21:53:14
52
Malkova :
Me way leave osogbo go Kano go learn yahoo nah the same yahoo chase me go aboki place go dey sell alubosa ๐ช๐
2026-09-19 09:12:59
16
๐ดโโ ๏ธ :
The more we chase the more it getting harder ๐ฅน๐ญ๐ญ
2026-09-19 08:32:14
13
โฆ ๐๐๐๐๐ ๐ซฉ๐พ โฆ :
Guys I just bought my 14pro ๐โค๏ธ๐ฅณ
2026-09-19 20:13:20
11
ๅใฉไธใใไน็ชไธจ โง ๐ฃ :
Omo make una come barb for here abeg ๐
2026-09-19 15:50:08
8
mhide194 :
Make I just calm down learn am finish do freedom ๐๐๐
2026-09-18 22:17:14
22
To see more videos from user @dark_loner3, please go to the Tikwm
homepage.