@aishaade_: I should come and explain ke? 😂 #fyp #drafts

aaisha_adeg
aaisha_adeg
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 21:43:23 GMT
317115
77200
863
2604

Music

Download

Comments

wandeee.x
Wandeeee :
I go don forget 😂
2026-09-19 00:38:18
3541
laidbyamy
AmyTheStylist💕 :
I see who repost I burst laugh
2026-09-19 17:40:10
420
kimlove568
IFEOLUWA :
Me wey don forget reason why we fell out
2026-09-19 13:17:00
788
msmally2
𝕄s Lisa 💐🤍♡ :
Till today if them ask me watin make me and my ex roommate fall out I still Dey figure am out😂💔
2026-09-19 08:57:37
498
thechopsgirl
TheChopsGirl.Eksu :
I don’t have retentive memory 😭
2026-09-19 10:59:44
123
tideslides0
UnfilteredTide🦋 :
Me wey no get memory 😂😂😂. Onto the next person abeg
2026-09-19 08:44:07
186
piipiithecook
⋆. 𐙚 ˚ 𝑷𝒊𝒊 𝑷𝒊𝒊 ˚ 𐙚 .⋆ :
I won’t even remember the details sef
2026-09-19 01:49:25
213
tolaniii001
LANI👸🏾❤️Lash&Browsinsurulere :
I saw someone I fell out with yesterday,mi o ti e ranti nkan to se…but o wu iwa werey sha😭
2026-09-19 07:08:33
244
theonlyobiageli
theonlyobiageli :
Everybody for comment Dey form saint. Who come be the people wey Dey do the storytelling
2026-09-19 17:32:29
9
nwogu.chidinmaa
Lilian🧚‍♀️ :
Even if they do storytime and lie, I no Dey debunk anything.
2026-09-20 01:59:29
12
shopsewanumaison
𝐒𝐄𝐖𝐀𝐍𝐔 𝐌𝐀𝐈𝐒𝐎𝐍 :
Omo me I don even forget say I sabi you or get memories with you oo
2026-09-20 18:55:48
1
pepperlina220
🪸ₚₑₚₚₑᵣₗyₙₐ dyₙₐₛₜy🌶️🌸 :
Me wey get short memory 😂😭
2026-09-19 08:52:20
5
tosin1002
𝑀𝓈. 𝒯𝑜𝓈𝒾𝓃🦢💕 :
Me wey dey quick pack person for one side😂
2026-09-19 13:44:45
12
olaamherbs
Olaamherbs🌿 :
Until they put me for talk sha I fell out with someone in 2023,I kept mute as a bigger person but this babe just dey trigger me, small talk wey I talk,they call family meeting for me 😂😂 The werey call me Maryam Tiger 😂😌
2026-09-20 09:15:37
1
blizesdiamond
BlizesDiamond :
Me wey no sabi speak English 😂😂
2026-09-20 09:59:49
3
ih8.ninii
Niniᥫ᭡📚 :
I no fit, as we don fall out I no go ever gree sey I don Sabi you before 😭
2026-09-19 21:59:26
2
ms.shubu_
Omoshubusinuola. :
May the urge to shalaye never locate me o😹
2026-09-19 11:05:08
10
cinder_ella.999
CinderELLA💕ᥫ᭡ :
I don’t even remember
2026-09-19 14:53:33
2
ad_baby7
🤍Adeola𝜗ৎ :
Me wey no get last memory.. How I wan take remember wetin your papa do me?😭😂😂😂
2026-09-19 02:07:25
13
omatelierr
omatelier :
Where I get time??? My own na to dey listen to people story time 😩
2026-09-19 17:56:00
6
zaadatverse
OYIN🤎 :
Wetin I wan explain 😂I don commot myself sharp !! And will never say anything bout you to anybody. I go use Iran look you . 😂
2026-09-19 05:58:03
44
d.unfiltered8
D, Unfiltered 🌸 :
Real, cause wetin concern me
2026-09-19 06:22:43
6
kim_of_goodlife
𝓐𝓾𝓷𝓽𝔂 𝓚𝓲𝓶🤍 :
Wetin concern me😂
2026-09-20 08:44:56
5
bolu_wa_tife112
Beauty_by_BB :
Me wey my brain short 😔😂
2026-09-19 05:46:08
6
pinkymarvella
pinkymarvella🌸🌺🌷🎀💕 :
Omo I no get that time ohh, I quarrel with one of my friend, till today none of my friends don know😂😂
2026-09-19 11:23:15
11
To see more videos from user @aishaade_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About