I no blame her oo she said never denied her bf until u pressure her. Even me self if I see girl dey get ride sharp u think I no go deny my babe? We are all human oo
2026-09-19 11:55:41
26
OLUWADAMILOLA๐๏ธ๐คฌ :
Guy abeg you bad see that intro ๐ซก
2026-09-19 06:49:01
19
๐๐๐ก๐ค๐ ๐ช :
some don learn,some never learn,some go still learn inshallah e go reach everybody๐
2026-09-19 14:21:03
7
FREDA๐๐โโ๏ธ :
Why Faridah? lol ๐
2026-09-19 13:59:45
8
AdEsHiLe๐ถ๐ฟ๐ท๏ธ :
Girl don write u on zangi app once b4 ?๐
2026-09-19 09:09:39
9
๐๐ผ๐ถ๐ช๐ฒ๐ต! :
That boy now ๐
2026-09-19 07:11:29
7
ZINONYMOUS ๐ ฑ๏ธOUYYYXxi๐ง๐๐๐ซ :
What belong to Cesar donโt give another person ooo ๐๐๐๐
2026-09-19 15:23:31
0
รML ๐โ๏ธ :
All I can say is OMOR
2026-09-19 19:52:20
0
๐ชต๐ชพ :
Just get money and fila irie ๐ญโค๏ธ
2026-09-19 08:43:17
0
ุญุจ ุงููู โค๏ธ๐ค :
Friddah just Dey throw bomb ๐ฃ anyhow ๐๐๐
2026-09-19 21:21:41
0
โก๏ธโ๏ธโน๏ธ๐ฤค๐ ฐ๏ธรฤนโจ๏ธโฟ๏ธ :
my trust issue increases 105% ๐
2026-09-19 20:47:28
0
๐ก๐ฒ๐ฌ๐ฑ๐ช๐ป๐ญโฆ. :
Abeg make una come do for my babe abeg โI don ready to lose am ๐๐๐
2026-09-19 20:19:34
0
Luwavie๐๐ธ๐ธ :
That part ask me anything goes a long way in her life ๐๐
2026-09-19 05:10:44
8
๊ง๊งABEFE DC๐ฆ๊ง๊ง :
My fellow gender no Dey this comment section at all๐น
2026-09-19 08:09:30
6
รรชลกtรธ :
love lol, for some guys to be playboy they are once a lover boy.
2026-09-19 06:35:54
6
. :
Omo gurls ๐ฎโ๐จ one year relationship..
2026-09-19 05:27:29
5
Ballowmoney123 :
Omo the girl no Dey at fault at all u pressure her donโt test anybody loyalty with money okay โ anybody can fall for that b
2026-09-19 15:14:30
3
GรF๐บ :
Almost anybody go fail as far money Dey involve at least she no deny her bf at first
2026-09-19 15:24:16
3
Taurus โ๏ธ :
I can never fall for this, in this big 2026 you just barge into my dm without any evidence of where you got my contact from I swear I will just leave you there or block you
2026-09-19 09:06:34
3
To see more videos from user @fine_boi_ray, please go to the Tikwm
homepage.