Even who you give money out of pity go Dey feel say she Dey use you 😂😭
2026-09-19 18:01:16
234
🌳G-lowkey🏴☠️. 🦸♂️Fx 🎃 :
Omo so we be paying client 😔🪖
2026-09-19 11:13:52
88
亗 LØNΞR 亗🪫 :
Trust issues so bad
If you cry in front of me I'll still be thinking you trying to manipulate me.
2026-09-19 17:44:06
85
Kenzie🤍 :
But genuine question yeah. Boys still dey enter relationship?
2026-09-19 14:24:09
78
Omogbolahan⛓️ :
One thing they don’t know is that we guys marry who we want at last
2026-09-19 15:08:01
50
𝓢𝓱è𝓷𝓰 𝓞̄𝓾 𝓛𝓾ó :
Oga my own babe dey different jhoor 😁❤️
2026-09-19 14:46:39
35
A-Space Architects :
Trust issues don increase again 😩
2026-09-19 05:34:02
26
🖤💦BLACK MØLLY🖤💦 :
One thing I want you guys to know is that all girls are not the same and all guys are not the same, we all have advantage and disadvantage whether una like am or not that's just the truth. 📌💯🧏♀️
2026-09-19 16:35:51
22
:
I see my babe comment 💔😞
2026-09-19 17:53:45
18
🌸JMK Luxury Treats🌸 :
And the genuine ones are still out there
2026-09-19 12:54:24
15
Biggie_Gadgets :
so na paying client i be
2026-09-19 15:20:14
14
Muna :
More reasons to remain single 😳4 years will be done in 6 days time getting ready for the 5th year of being single ☹️
2026-09-19 13:34:09
11
𝓕𝓐𝓡𝓤𝓠🪖 :
as things dey go i fit no later marry any girl and I go born that wan sef dey😂
2026-09-19 14:30:08
9
WayneFX🧛🏻♀️ :
My babe is different ✌️
2026-09-19 14:11:53
8
Jay🍃 :
Na everyday I Dey learn new things about relationship 😭😹💔
2026-09-19 18:25:35
7
@këkére backup acc :
make this sha no reach my babe fyp abeg o trust issues increases niyen
2026-09-19 07:32:01
7
꧁⚔️♛Ëmpèrør_müllér♛⚔️꧂ :
just curious oo una still dey believe in love ni? 😂
2026-09-19 15:24:03
5
𝑒𝑣𝑖𝑎𝑛✨ :
Omo😢,,, @Ebe Pounds🌘 come and see your babe ohh😂😂😂
2026-09-19 15:45:00
5
HONCHO 🥶 :
my trust issues don increased 😁😂
2026-09-19 13:16:45
5
𝙎𝙖𝙑𝙖𝙂𝙚𝙁𝙪𝙉𝘿𝙯 :
This part weak me ngl 😑
2026-09-19 13:18:35
5
Somtochi🥀 :
Did you see the video Caption that prompt all this comments??
2026-09-19 20:15:58
5
. . :
Abeg which comment be that
2026-09-19 11:30:53
4
ISHOLA 🧑🦯 :
Una plenty wey love go put for trouble in the nearest future 😂🤧
2026-09-19 12:03:27
4
_SHAMZI_ :
Always be the second guy my ski
2026-09-19 17:31:15
4
To see more videos from user @ade_wale101, please go to the Tikwm
homepage.