I gotta travel even if na vacation to Spain make I go find one latino baddie for myself 😅😅
2026-09-19 17:24:16
563
legend 🫵 :
guy you off me I don follow
2026-10-10 19:54:45
0
TM REX :
God why when my turn to reach I need hg like maddddd
2026-10-09 19:23:14
0
investorpero :
you dor first win life 5-0
2026-09-20 02:03:30
278
BIG FISH🦅 :
Where Una Dey see love abeg
2026-09-19 04:47:34
105
Maximumaffair :
I go vacation for Paris last year meet my own mixed Asian o, na so happiness wan finish me since then, she use her hand come visit me for Lagos July, I no spend shishi, I no believe say relationship dey sweet like this, no stress, no anxiety, good vibes wan kpai me
2026-09-26 17:50:15
83
SOMTOCHUKWU :
Nothing sweet pass girl with melanin 🥰
2026-09-19 12:10:11
48
BIG LYON :
i swear 😂😂
2026-09-20 02:04:06
127
👑 IMPRESSIVE CEO🐐 :
No be those boys wey go bring ancient of days as babe 😁😅. Ur own too sharp Yami
2026-09-20 07:26:48
76
Eduagama stainless🇳🇬🇺🇬🇰🇪 :
bro you have won that part of buying wig and making hair every week or 2
2026-09-19 13:46:11
36
Declan :
Guy no leave us for this side ooo
2026-09-19 13:54:34
13
🇳🇬🇷🇸 :
Nigeria girls right now 😅😂
2026-09-24 02:52:28
26
Ahinze Olisa :
boss arrange one for me I go pay
2026-09-19 11:48:32
17
Ekenetional :
where are my other bloodlines
2026-09-19 15:32:59
7
Blaine :
Omo the girl 🔥
2026-09-19 19:56:48
42
ĦÊÑŘÝ :
Omo ur babe sharp ooo
2026-09-20 00:53:35
15
Samuel S. T Adeyeye :
wig don finish my money
2026-09-19 14:13:03
10
💫 :
no single gal for the cs 😹
2026-09-19 23:35:26
9
Brutal FX✨ :
The sweetest part is that them no day bill person 😏😏
2026-09-20 22:43:36
27
TheKeeper•🌝🧧 :
Omo I need just go vacation to Norway or Singapore go fine one sweet girl 😤
2026-09-19 22:04:11
13
juice to the world :
which country is this bro
2026-09-20 10:27:23
17
DANIEL. :
suppose friends na
2026-09-19 13:41:38
6
AKAS FX ➡️ PRO ⬅️📈📊📉✅ :
my G this your bae fine shaa 😎 naa man you be 🤝🤝
2026-09-19 12:32:41
5
hakeem :
Omo i no see Nigeria girls for this cs
2026-10-09 14:20:52
0
To see more videos from user @cashmoneyj7, please go to the Tikwm
homepage.