@shockerfx4: Get ready!! If u nor get benz stay hux that day 🤬🥾🚨😅

SHOCKER BENZ🙂‍↔️🇺🇸🤬
SHOCKER BENZ🙂‍↔️🇺🇸🤬
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 19 September 2026 06:21:50 GMT
37445
5853
116
306

Music

Download

Comments

mujiza40
𝑪 🧑🏾‍💼 :
Abeg nor go loose your life for a new year o
2026-09-19 08:22:25
93
nairadc01
𝕏 :
Nor go march am enter grave oh 😂
2026-09-19 09:30:33
16
ajeboistired
O C H E 🖤 :
Una matter Sha ! Nah year wan end no be life , better Dey front 🙂‍↔️😂
2026-09-19 09:33:34
36
dickson7856
muna :
you fit dey drive banz make December reach make you no get car again 😅😅 and you no go understand how e go take happen
2026-09-19 12:34:28
18
godhasmyback079
Unknown :
I go too use my Camryspider dust your car😂😭
2026-09-19 11:20:39
5
mrchisome
Franklin 🍁🌴 :
omor this benz way I never buy dey vex me blood
2026-09-19 09:13:12
18
_account__not__found___
10🪫% :
Abeg make una nor jam me oo😭😂
2026-09-19 07:30:07
39
bigoke03
SIDE_DUDE 🫩 :
I don see this kind post before but trust me if e goes well next month I go run one GLC 43 ✌💯
2026-09-20 09:44:09
2
og.ghana155
User not found 🤖 :
Life don pass banger and rocket 😂😂😂
2026-09-20 14:41:41
1
son_of_skz
Mr Skz👹💫 :
Onto sports mode my bro 😁
2026-09-19 07:11:35
14
_rukky_8
Ms Merit💋👸🏽 :
Make nobody jam me o😒
2026-09-19 09:56:18
1
lemmynice
Emmy_Nice🖤🚀 :
make una go we de come next year
2026-09-20 06:19:43
2
unknown_musk_015
𝐵𝒾𝑔 𝒟𝓇€𝒶𝓂𝓈🧘🎊 :
2026-09-19 07:03:04
3
survivealone05
🪵🫟WACKO🖤 :
Omo mai join before then 😔💯🎊📿
2026-09-19 08:04:53
4
hey_its_youngmoney
DIVINE 🎭 :
I don see the reason bois tear car this year plenty
2026-09-20 11:24:19
2
hopereading3
😇🕷️ 𝐒𝐀𝐈𝐍𝐓 🤬🐍 :
shocker Benz alone na skincare for me
2026-09-19 18:11:57
5
bigblaq51
Blaq :
I no get benz 😢 but I go get Lexus 😡
2026-09-20 04:10:05
4
aghogho200
ℍ𝕒𝕡𝕡𝕪 𝕊𝕨𝕖𝕖𝕥𝕝𝕚𝕗𝕖💕 :
Make nobody kill me oo
2026-09-19 10:13:28
3
4pf0522
Elijah🧃♻️ :
Make una contribute make I chop first ejooorr😹🧎
2026-09-19 09:23:39
3
mrs_fx7
```*_MŘṢ̌_🀄FX̌```**~ :
Just wait for my Glc
2026-09-19 07:56:28
2
mr_happy034
🌴𝕄ℝ.ℍ𝔸ℙℙ𝕐🧃 :
my Corolla s believe oo
2026-09-19 11:42:05
2
blessed_673
*Mss.Star*🌸🥹❤️ :
Omo😂💔
2026-09-19 10:20:09
1
kpmusky1
PP🚀. :
Ewoo😹🙂‍↔️
2026-09-19 09:13:43
1
noyosayi
NOYOSAYI :
May nobody sha jam me o
2026-09-19 12:11:39
2
To see more videos from user @shockerfx4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About