@getlit103: #nigeriantiktok🇳🇬 #viralvideo #fypシ゚viral

getlit1
getlit1
Open In TikTok:
Region: CA
Saturday 19 September 2026 06:55:22 GMT
91283
15376
384
616

Music

Download

Comments

eunicegottheseeyesss
Sheseunice❤️❤️🥹 :
Hair no be my problem, I wan buy mini bus😭
2026-09-19 08:43:08
4
justadaobi3
🍒🌸Adaobi🌸🍒 :
As I da talk to u now na only 2600 da my acct😭😭😂😂
2026-09-19 09:07:06
321
africanberry001
Chioma😘🍒🌸 :
Wetin dey bother men?
2026-09-19 09:08:44
438
daddy_foreign
Daddy Foreign 🥵🥶 :
all na cause of peer pressure
2026-09-19 10:56:29
82
vickielove18
Tribal mark artist in Benin👌 :
Like me now I Dey depressed since cause i never buy anything and my birthday na next month
2026-09-19 07:19:19
271
_3nnybanks_
𓆩🌺𓆪𝓔𝓷𝓷𝔂𝓫𝓪𝓷𝓴𝓼𓆩🌺𓆪 :
I no follow them dey depressed cause of hair o, na car and lands i dey find.
2026-09-19 13:44:37
50
mercylambo0425
mercy love 💓💓 :
😂😂😂 this man ehn he dan commot from the wey they wipe your back 😂 to electric shock 😂😂😂
2026-09-19 11:13:07
0
austin...glf1
☆• :
My guy wen we soak garri on Thursday night tear es this morning 😭😂😂
2026-09-19 15:47:51
11
useramumy
QUEEN AMUMY :
omo I dey enter depression if I never pay my ajo. 😔😂😂
2026-09-19 09:02:01
37
onyinwa14
Gift Crowns beauty Hub🤗 :
Nah my iPhone XR Dey put me for depression now the thing hit pass me 🥺
2026-09-19 10:06:31
0
perrybliss123
E🌸D🌼I🌻R🌺I💐N🌷 :
Depress for hair keh na once in a year I Dey do hair 😅
2026-09-19 07:27:50
47
chantelchizzy305
Hair vendor in Aba :
i de enter depression if I never buy land in a year
2026-09-19 07:22:02
53
gift89965
G🦋 :
I never cash out since we enter this month na my problem be that😭
2026-09-19 09:46:33
19
phavour088
Favour💞🥀 :
As I Dey talk now I never fix my hair since 1 month
2026-09-19 10:21:47
7
_nehita9
Ms.Dee🌸🍍 :
Na gold wey I never see buy da make me depress
2026-09-19 09:32:23
3
layo_the_cat_lady
layo_the_cat_lady :
I don’t like this video
2026-09-19 09:03:05
18
girlslikeme22
Girls like me🌼 :
😭😂😂I just learn the new step yesterday, you don bring the remix out today😂😂Sha no fall oo
2026-09-19 09:40:17
3
offical_repentance
💢爪尺 尺乇卩乇几ㄒ卂几匚乇💲🚀 :
I never see cl since this month na watin dey bother me like this
2026-09-19 09:59:12
3
beryl62
li💞lyan🥀 :
Many things can make us enter depression…. Stop talking like we are the only one hair bothers, it bothers guys too cos if man no barb im hair in months e no go Dey happy
2026-09-19 10:42:38
8
emi_jay0
𝓔𝓶𝓲𝓳𝓪𝔂🤍✨ :
Omo na material things dey cause my own depression, i get plenty things to buy
2026-09-19 09:45:57
14
cynthiachiamaka814
Queen of 26th April :
make una hold am ooo
2026-09-19 08:27:26
16
rhejoyce08
Rejoice👑💎 :
seriously 😂 depressed because I'm looking tattered, I never make hair since
2026-09-19 08:01:04
6
homeyd_emporium
Honey’D Emporium &Importation :
No be hair be my own problem oo, make I just see money to restart my business again 🥹
2026-09-19 07:25:17
7
cliffordprince001
𝑩𝒊𝒈 𝒛𝒂𝒅𝒅𝒚🐬 :
Where this location Dey abeg
2026-09-19 17:52:34
0
itohan636
NKECHI🤎 :
Na so God create us
2026-09-19 17:08:55
1
To see more videos from user @getlit103, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About