Make una no let pampers cost oooh my pikin still small
2026-09-19 15:39:15
1162
𝓔𝓼𝓮💕🌸 :
Make I just continue my cottonwool
2026-09-19 12:04:54
723
Real Life Barbie🌺 :
How pamper take dey fit ?? E nor dey too big ?? E mor dey shift ?
2026-09-19 13:28:10
83
Blessings :
Make I con Dey wear pampers as how 😂
2026-09-19 17:42:57
237
💰💵Madam Abeke ✅ :
Pampers is the best.
2026-09-19 13:35:39
287
nanaa_baybee :
Me watching with pad in my nyansh 😩😩🤧
2026-09-19 18:33:38
132
Monique :
fake pads don give me hormonal imbalance Abeg I go buy towel because diaper might be their next target
2026-09-19 16:02:46
37
sleeky esthy :
How are you sure the pamper is safe for menstruation ??
2026-09-19 16:36:09
35
Rita❤️🩹🌺 :
How to fix the pampers to pants please 🙏 help a sister
2026-09-19 16:11:01
31
Jecy Becker🦂💋 :
How can someone use the pampers
2026-09-20 09:11:18
0
Pineapple :
Eeeeh Wahala don enter street like this oh🤣, pampers ke. Is it adult or children pampers.
2026-09-20 06:40:58
1
rukky🌸 :
But softcare pad, the big one is very nice na
2026-09-19 19:07:05
25
Lopez 🍒 :
Make this one wey i buy finish first😂 straight to pampers😂😂😂
2026-09-19 16:50:59
73
M🌸a🦋m💫a :
Dry love pad lovers gather here
2026-09-20 12:38:24
2
........G💕🌸🐍 :
how u take dey wey am
2026-09-21 00:15:48
1
Slim Doris🦋 :
No loud am make e no cost pass like this
2026-09-20 09:52:13
3
Queeneth_B :
The issue about pampers is everybody assume they will wear it like baby but no, you will cut all the wings and the pant like elastic it will straighten out like pad and it is long and thick enough
2026-09-19 18:20:09
13
Mummy twins❤️ :
Cottin wool 9yrs and still counting,I don marry born twins,even add another one join making it 3kids , I don’t think I can use any thing except cottin wool oh,some people will be saying it causes infection, abeg all my life I don’t know what infection is oo. Team cottin wool 🎸
2026-09-19 16:50:08
5
Queen 👑 Esther :
Been using cotton all my life
2026-09-19 13:30:10
30
Golden wardrobe pre- order :
I will make a video about how to use it showing it guys
2026-09-19 12:16:38
18
Neeya’s dolls :
How u take Dey use am
2026-09-19 12:00:55
7
only_ada_of_imo🧸🫧💕 :
Make pampers no cost ohh I just born…tohh
2026-09-19 17:03:52
7
Vitamin Tee💙🎀✨🦄 :
Pampers nor dey give itch or rashes after period very safe 😁❤️🥰
2026-09-19 15:26:15
6
Beauty :
Softcare white diaper for life😌
2026-09-19 14:53:45
8
To see more videos from user @goldenwardrobe18, please go to the Tikwm
homepage.