@bhadboitochi: #viral #trending #relatable

Uncle Tochi 🍼👨‍🍼
Uncle Tochi 🍼👨‍🍼
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 19 September 2026 07:24:07 GMT
77497
19204
368
5734

Music

Download

Comments

h.rry27
RN 🧑‍⚕️ cherry🩺👩‍⚕️💊🏥 :
Wetin I like with uncle tochi fra 😂 be say en no Dey repeat am
2026-09-19 10:07:50
0
onoruoiza747
LONER💔😮‍💨😌FC🦅🥵💯 :
Food and sub are ruining my 20s fr
2026-09-19 09:23:23
1
mazeedattttissexyyy
Mazeedatissexyyyᥫ᭡ :
You ruined my day at 8:26😭😭
2026-09-19 07:26:48
464
queen_fay444
Fay$💵 :
But fr eating no suppose be every day o😭
2026-09-19 08:12:26
250
essy_965
Kwachi❤️🥰 :
Na ur cry wake me ooooo I been want sleep reach 5 now Wetin I want chop
2026-09-19 07:27:51
264
gods.own737
Gods own :
I just hate looking for wat to eat but I like food
2026-09-19 07:30:18
79
tallslimgurl2
Christabel💞♐️ :
Rain don dey fall, how i wan take chop today.
2026-09-19 07:51:41
29
pwettyjennie7
PrettyJennie💕🦋 :
You ruined my day at 9:05😭😭😭
2026-09-19 08:05:21
23
sincerely_success
SUCCESS :
Model needed for tribal mark..
2026-09-19 09:37:56
7
_daddycare_
𝑹𝙤𝒍𝙡𝒔𝙢𝒐𝙖𝒏😩💋♑️ :
See madness at its peak 😭😭😭🤣
2026-09-19 08:15:23
31
fitforgrace_0
𝓻𝓪𝓻𝓮ᥫ᭡ :
The kind hunger wey wake me enh,e fit kee small pikin
2026-09-19 08:39:57
19
mystical.child4
mystical child :
up and crazy 😭😂😂
2026-09-19 07:32:00
1
damarissusan4
DaMaRiS 👩‍❤️‍👩🌸 :
I don tire to dey eat😭nothing dey sweet me again
2026-09-19 08:33:09
23
nails_by_estelle
NAILS/C-LASHTECH IN IJU-ISHAGA :
As I wake up, see 7:30, vex just full my body😭me way wan skip morning food
2026-09-19 07:29:59
19
bisola460
Biibi😍✨ :
Wait are you mad😭😭😭
2026-09-19 08:03:36
6
ayong0372
AYONG💐🌝 :
Tochi pleaseeeeeeeee😭
2026-09-19 07:35:53
7
bigbabylema__
O💕 :
You don ruin my 8:31😭😭😭
2026-09-19 07:31:19
10
laurelchisomireoz
laurelchisomireoz :
E get anytime wey u no dey think nah like dis u take go check bp still dey think on top 🤣🤣
2026-09-19 07:30:36
5
jayeola_suzan67
Suz_an😝🤭 :
Tochi make we go for fasting marathon 😭 hunger don too show us shege😂
2026-09-19 07:26:24
8
gapteethcontentcreator
🎀Smile_with_Dessy🎀💕 :
Uncle tochi send ur account number
2026-09-19 11:20:31
1
honeydrop622
Comfyyyy💋🦋 :
It’s too early for all these tochiiii
2026-09-19 08:30:19
4
namuidowuglory
Miss Glozie🤎🩶 :
Morning don reach again oo😭😩
2026-09-19 07:29:33
2
therealangel432
AngelOnTop👑 :
Just fast okay ? 😔😂 .. this phase go pass by
2026-09-19 07:39:42
2
janefrances0174
🌸𝒥𝒶𝓃𝑒 𝒻𝓇𝒶𝓃𝒸𝑒𝓈🌸 :
Make I go back to sleep make I know if I go see food chop for dream 😭😭
2026-09-19 07:37:00
4
kimbaby018
꧁❦🥹💕𝒦ℐ̂ℳℬℰ̨ℛℒ𝒴̈💍🫧❦꧂ :
Tochi I don dey tell you say your fra no Dey surprise me again 😂😂
2026-09-19 08:16:42
3
To see more videos from user @bhadboitochi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About