I can never call her, na waste of time, anytime we need each other, she pull up, no time for anything serious, I've learned enough
2026-09-19 11:45:40
17
DC_DELIGHT💯✈️🏅 :
She say wait lemme fess call him so that he wont call
2026-09-19 11:47:16
1
✝️Ængel 🪽 :
e no go far naw na wuna dey carry woman matter for head
2026-09-19 11:53:56
16
Mizywize 💫🫡 :
Some go learn, some don learn and some are now learning
2026-09-19 08:20:19
116
SIRMARITAN🧸💫 :
She say “leave am, I go tell am say I plug my phone for charging centre”
2026-09-19 09:36:00
227
3🪫💔 :
Bro now I see you Dey go through heartbreak 💔
2026-09-19 07:35:58
192
IamPantald :
I called 56 times then at 1:AM she walked out with the guy just opposite her door, I hid myself and left
then later she called back saying she was deeply at sleep
From that day, I learned. 🫷🏾🤝🏾
2026-09-19 08:22:53
83
IFEANYICHUKWU :
Omo guy I just remember something but abeg 😅😂😔
2026-09-19 13:06:25
1
odogwu para :
early this morning guy
and my babe no pick call yesterday
2026-09-19 08:00:17
31
Peter🧍♂️ :
Quick question...
why do people cover license plate number with emoji's?
2026-09-19 08:06:34
35
Ayomide :
Wey I go call you reach 2 times sef 😂
2026-09-19 08:41:25
13
Dan amèc fx :
chaiii
be like say na me carry the last good girl
2026-09-19 07:44:33
16
BOBBY👑 :
Riley Abeg I just wake up 🤦♂️
2026-09-19 09:01:08
0
David_Gideon ❤🦅 :
Na why I no Dey call pass one time 😁🙌
2026-09-19 11:06:10
1
Gabriel :
U don put me for thinking this early morning...
2026-09-19 07:47:15
21
çħèřřý_Błìź :
All I have to say is u have to move on with ur life because she was never meant to be yours , and it’s her loss and not yours
2026-09-19 08:17:21
7
Sulfire ♨️ :
I thought as much😭,I even sent her the money she ask for all she said was okay 😭
2026-09-19 12:35:38
5
Grâce babe :
Na big lie I no believe you
2026-09-19 08:05:12
1
𝐄𝐅𝐂𝐂 🥷🏾⚜️ :
Why are you mean man😭😂
2026-09-19 09:01:04
3
*_____* :
may nobody daughter put me in a situation where I have to call pass 2 times
2026-09-19 13:22:29
4
Harrypixel 📸 :
she go first find way query with you so make you no call her, then the next day she go come apologised 😅😅😅😅😅
2026-09-19 13:42:53
2
A.K💨 :
No be lie
2026-09-19 07:34:53
2
:
Rliey guide oo
2026-09-19 10:46:20
1
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm
homepage.