I don control am paaa 😂😂my mama too Dey find my trouble
2026-09-19 20:19:00
0
🤪😍Big Nuella 💖🥰 :
Make I tell Una my story that faithful day I was cooking rice ooo but I wanted to drink Garri ,I bought sugar 100 groundnut 200 and garri 200 I don pour everything for cup my papa come come inside and said U are cooking rice and want to drink Garri too ....I tell him say na wetin d hungry me as I mix am finish e come remain to add water ...
I come say make I collect my phone for hus wey I plug am as I come back my papa d waka d comot for gate as I enter hus I no see my garri 😭😭😭😩 na empty cup every were first blur I come d demonstrate how I been drop am before going out 😩💔 guess who drink am na my papa and money I been use buy those things na my last card 💔😔
Omo na once I tear cry 😭😢
I come d tell my mama say if him no be my papa I go beat d person 😭😭😭
2026-09-19 08:16:48
25
kamso 🥹💞 :
i can't save the video coz no parents and guardians 😞💔
2026-09-19 15:43:42
0
Ree❣️🦋 :
I dey unleash my own oo I no send 😂
2026-09-19 09:26:16
1
𝐌𝐚𝐫𝐲𝐚𝐦 🎀🥹❤️ :
Nah silent I go silent and that silent nah another problem, my mama Dey tell my papa make he beg me, you know that kind beg 😂😂
2026-09-19 11:39:53
4
Bella DGN :
rage bait is present at every house 😁
2026-09-19 08:59:33
0
Silva :
girls group who's in
2026-09-19 15:51:19
1
Nhellys Couture001 :
😂😂😂so relatable
my papa dey after my mental health
2026-09-19 08:06:22
12
🌺 åbĩłųsħ 🌺 :
Likeeee…I’m tired fr 😭😩
2026-09-19 13:28:55
3
ꨄEniola __001ꨄ :
Fr…really passing through alot 😪
2026-09-19 14:14:32
3
@Goldenpeace_ :
This was me yesterday 😌
Make school do resume abeg 😫
I'm done 😑
2026-09-19 08:54:21
8
𝓝ᥫ᭡ :
Fr
2026-09-19 20:15:38
0
Feyi baddie ❤️💕 :
I swear 😂
2026-09-19 19:16:52
0
Annastasia__ :
Closer!
2026-09-19 19:54:38
0
KCdramawithRuthie :
did for for 3years
guess what became homeless last week...
I need a apartment pls 🙏
2026-09-19 08:06:12
1
Lil ricch💵 :
Real
2026-09-19 08:30:55
1
cherish Iseza :
i swear
2026-09-19 14:14:30
0
preciousgold145backup :
Real
2026-09-19 13:04:41
0
SARAH🤍 :
Fr
2026-09-19 20:23:54
0
Dorhkhaz :
I Dey go through a lot just for free food
2026-09-19 15:17:25
0
user4831868431551 :
i can relate
2026-09-19 13:41:48
0
Alexia :
that was den aha
2026-09-19 14:26:33
0
✧üñiqüëBliñk 👁️✧♡ :
😂😂😂
2026-09-19 07:47:58
0
To see more videos from user @favouruche01, please go to the Tikwm
homepage.