@gtwaterparkikorodu: What are you doing with your loved one this weekend?? #fypシ #gtwaterpark #zorbing #ikorodu #weekend

GTWATER PARK IKORODU
GTWATER PARK IKORODU
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 19 September 2026 08:16:26 GMT
231186
9064
1482
4387

Music

Download

Comments

onigbese29
😩onigbese😂 :
E pay make people wey I Dey owe gbese catch me than to risk my life like this 😩😂
2026-09-19 13:43:35
719
kaydot.interior
kaydot interior 👌 :
I first think say they caught thieves I don't know that it's life style
2026-09-19 11:22:49
356
toxicsoul58
Sweet Yoruba Girl😋😍 :
E fit reach my turn make ballon burst😂😂😂
2026-09-19 15:48:30
213
wessy_007
Wessy_007 :
Which kind iplaykuplay be this one
2026-09-19 12:51:02
390
aregbesolasamuel0
️Aregbesola samuel (❤️) :
what if one of them mess 🫟
2026-09-20 15:53:50
38
tgold.empire6
TGOLD empire :
I no fit do this kind play o😳my name na Folorunsho😒
2026-09-19 12:29:21
23
duteesstitches1
ADUKE_DUTEES🌺🌺 :
village people go jus dey look say not yet time😂
2026-09-20 23:33:32
1
momma_jayjay
HONEYDROP :
Even if it's free and una go still pay me, I no dey do, biko🙄.
2026-09-19 12:14:39
73
focus4461
focus✅ :
Floating berries for fish’s
2026-09-19 20:50:24
1
timileyeen_90
Herbefe💸🫦🧠❤️ :
Erekere😂😂😂 my friendship with water ends in the bathroom
2026-09-19 10:42:41
95
oyinodusote
ADUNBARIN :
I for try am too but i get trust issues.😂😂
2026-09-19 20:18:13
3
alice_4aura
¹³/¹⁴/💔 :
No be me and una 😹😹 abi no be person I see wey help them hold the rope for water so? 😂😂
2026-09-20 19:50:56
1
assurance.of.lagos
Ruthie🛍️❤️ :
So if I fall from inside ferry nothing go do me🥺 I con fear?
2026-09-20 16:49:45
1
abbey_decoral
Decoral :
this video is stressing my brain olowo fowo raku
2026-09-19 21:22:55
12
oluwatosin.esther00
OLUWATOSIN ESTHER 🌈🌈🌈🤍✝️🛐 :
if I try am my village people go just dey smile because I don give them free access be that 😂😂😂😂
2026-09-19 22:43:10
1
ran.olore.simi
Genz Alajo in ogijo :
emi Kee 😂😂😂 aseju ni water Park inu bathroom ti wa ok labe shower 🚿 tap 😂😂
2026-09-19 10:29:27
18
ade_king6
Ade_king :
If E reach my turn now, u go hear "E never happen b4 oo"[Tears of joy]
2026-09-20 14:41:48
7
mimiclothings4
FASHION DESIGNER IN SHOMOLU👗 :
God forbid bad thing😂😂😂no be me go do this one,make balloon go burst😂
2026-09-19 13:29:40
5
hatoo80
Hatoo ❤️ :
I can’t do this in Nigeria Walahi, there are certain things that are not meant to br done in Nigeria I swear…Cos Oku Okugbe nioo 😂
2026-09-20 01:37:08
9
stayawayfromashabi
꧁ঔৣ💞Mosunmola ❤️🌚🎊꧁ঔৣ✞ͥͣͫ :
The evil sprit wey dey inside me no go allow me cus we fit reach middle of that water make I comot earring shuk am😂😭
2026-09-19 12:46:14
55
soaresahde
Soares~Raliath🤍 :
Rough play 😹😹make I do mistake try am.. wooo na that day my village people go cun greet me😹
2026-09-19 14:31:48
13
no_hook_boy
Yöřübä Demöñ 😈 :
Imagine say the other person just fart inside😂
2026-09-19 17:48:25
46
tumuch_101
TuMuch :
So y'all expect me to pay 5k just to meet my maker without live jacket? 😳
2026-09-19 11:21:03
14
errandplug_
👑 ERRANDPLUG :
at the sight of the water,my enemy has vanished 😁😁😁😁 I don disappear b4 una even pump put me🤣🤣
2026-09-19 10:51:07
5
goldenfab_cakesandmore
EVENT DECORATOR IN IKORODU :
For this ikorodu , 😂😂 I no do o
2026-09-20 06:17:36
9
To see more videos from user @gtwaterparkikorodu, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About