if them ignore the sign's them go see wonder's 💯💯💯💯 water is life 🧜🧜🧜🌊🌊🌊👿😈
2026-09-21 10:21:13
8
CLUSTER LASH TECH IN UROMI :
I No kuku dey follow dem sing that song oo😂😂
2026-09-22 21:49:30
0
A Man Called God 🤍 :
I be Dey think say na lie oh , Omo snake use 30 mins chase my mind Dey 😂💔
2026-09-22 05:43:08
3
THE ANTI-Christ HIMSELF :
Them day forget say even Jesus nah water pikin 😂
2026-09-22 21:37:35
2
Ishaa gold :
And them think say na play now oooo 😂
2026-09-22 19:28:28
4
Mimi _luxury❤️💕 :
there go think say nah joke 😂😂😂
2026-09-22 17:41:39
1
Izith🦋 :
Dem deal with me anyhow Jesus let dem make hand meet me wella as I no give what belongs to Caesar to Caesar
2026-09-21 00:54:06
2
Queen Mother Of Abuja :
their mind go dey
2026-09-20 07:55:03
1
Princess ikpenamen 🪞🐍 :
Na so 😂😂😂
2026-09-22 06:33:45
2
SOM$⚡ :
dem no dey tell person 😂😭
2026-09-21 21:36:45
1
. MOTION ⛷️ :
Make Una abeg oo
2026-09-19 09:44:45
1
D LEGEND GIRL💔😥 :
tell them oooo
2026-09-21 08:11:20
1
___Ju :
True ooo,if they come for u eer
2026-09-20 06:48:27
1
Enugu foods :
I swear 😂😂😂😂
2026-09-21 07:55:04
1
CAKES IN UGBOWO BENIN CITY :
2026-09-22 17:38:21
1
silver love 🇳🇬🧜🏻♀️🇶🇦🤪 :
2026-09-19 09:04:30
1
Real_Excellency :
Abeg na beg I Dey beg cause I don Dey believe na Wetin I Dey go through 🥺🥺🥺🥺
2026-09-20 16:18:07
0
Mo 🫧 :
E go be like play 😂
2026-09-19 09:12:09
1
ayunume joy :
them nor know tell them oo
2026-09-22 23:00:59
0
RUTHY🍒🦋 :
Them nor deh tell person 😂😂
2026-09-22 21:16:33
0
Thee.Matriarchist :
I always say this! Let me fess report you to the water, keep praying in tongues😂😂
2026-09-22 17:58:09
1
💦❄️EVBU❄️💦 :
You go shout Holy Ghost fire tire nothing go sup
2026-09-20 23:46:41
1
joolijude :
Give an account of the things u know because the things u don't know are bigger than u! The great python spirit & mami water spirit are d spirits that controls this world so if u are of this world they have power over u but if u are not of this world only ur great light will kill their biggest python & burn their underground kingdom to ashes
2026-09-21 01:22:10
0
OLUCHI❤️👹🧜♀️ :
If e never do them their mouth go Dey run for Jesus name 😂😂😂😂😂
2026-09-22 14:08:43
1
To see more videos from user @king.of.the.ancient.sea, please go to the Tikwm
homepage.