@baiyano:

damola
damola
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 19 September 2026 09:45:47 GMT
64196
19337
162
2909

Music

Download

Comments

shally4244
OMOSHALEWA❤️VIBES🦀 :
Why I go comot my own shoe wear your own? 😒😂😂
2026-09-20 17:14:32
4
tnz.abidemi
Abidemi :
Me wey Dey wear size 49-50😅😅
2026-09-19 10:08:50
362
kikioluwa__01
2*🙂‍↕️❤️ :
Me wey wear slippers mumu abi😂😂😂
2026-09-19 10:02:12
100
iamkingshuaib
👑King Shuaib :
I put myself in my own shoes, e no size me again o 😂😂😂😂
2026-09-20 12:35:43
2
veryfinevee
𝒢𝑜𝓭𝓼𝓮𝓷𝓽🧚‍♀️💕 :
make I leave my size 38 wear your size 44 why??😂😭
2026-09-19 10:55:43
210
onlyoneferanmi1
Feranmi🤭💕 :
you guys meet my mentor 😂😂😂
2026-09-19 09:49:46
38
just_eniola32
𝙀𝙉𝙄𝙊𝙇𝘼🤍🍒 :
Your shoe can’t fit my leg because am using size 37
2026-09-19 14:19:27
5
.missy_12
missy💗 :
You dance dey give me joy😂😂
2026-09-20 10:13:13
9
adenikegold66
Nike💖 :
E no fit size me 😂
2026-09-19 10:02:07
8
callmeify3
livingasify🍫❤️ :
What if I nor like ur shoe😭😂😂
2026-09-20 05:33:59
1
deeha._
Madiha🥷 :
thank God say na Crocs I dey wear 🫴🥲
2026-09-20 15:55:05
2
annahbby01
Iyaniwura🥹❤️ :
I for put ham Buh our size differ 💔😹
2026-09-19 11:04:52
5
adunnilovesyou2
ALIYAH~💕 :
Leave my fyp😂😭
2026-09-19 11:19:12
9
she...707
💐SHE👻🌒 :
Our sizes no be same sefff😭😂
2026-09-19 12:38:39
4
_teddy0011
ᥫ᭡❀🧸ꨄ︎ :
so make I leave my size 39 wear ur size 42
2026-09-19 21:21:01
8
chilove959
*@𝖈𝖍𝖎...𝕷𝖔𝖛𝖊🫧🍒🎀💕*• :
Na timberland I Dey wear I nor like shoe
2026-09-19 22:17:21
0
adunnii_miii
𝐀𝐝𝐮𝐧𝐧𝐢𝐢🫠🎀💗 :
For me way be cele😒
2026-09-20 00:40:43
1
bran_dyy7
𝓑𝓻𝓪𝓷𝓭𝔂🌸 :
Why?😹
2026-09-19 10:18:52
4
omobabashoulder
Aishat🍎🤍🌺 :
Weit nah you say this thing
2026-09-19 12:51:50
5
preshydairys
preshydairys :
U wen Dey wear 45 and I Dey wear 39 how e take Dey possible 😒😭
2026-09-19 13:04:15
1
temi_loluwa52
Sarah :
Na boot i dey wear😂😂
2026-09-19 09:49:21
1
primebby012
DFW PRIME👽💕 :
Me wey dey wear size 38 no get sense ba
2026-09-19 12:00:23
1
zainabisdarkskinned
🆉🅰🅸🅽🅰🅱 👅💕 :
Make I leave my 40 wear 45??😂
2026-09-19 10:04:08
1
mofiyin2
🫧 𝓜𝓸𝓯𝓲𝔂𝓲𝓷_🌷🫧 :
Me wey like crocs 😂😂😭
2026-09-19 22:25:55
1
crown_tresses_
Hairvendor in ajah /Lagos :
The shoe no be my size
2026-09-19 21:49:29
0
To see more videos from user @baiyano, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About