@ebere_06:

Maryyyy
Maryyyy
Open In TikTok:
Region: GB
Saturday 19 September 2026 11:08:23 GMT
29007
5528
152
321

Music

Download

Comments

justangel083
🦋 baby angel 🦋 :
I too love this generation ❤️
2026-09-20 08:56:34
1
itunu0009
Itunu🌚🌸 :
Follow go where ?😂 We come with nothing we are going with nothing Abeg
2026-09-19 22:34:13
12
miralove815
miralove :
Follow me to where Abeg make everybody stay there papa house abeg 😂😂😂
2026-09-19 22:06:06
7
ifemide054
ifemide054 :
follow who!?....abeg o, who I come with!?😭😭😂
2026-09-20 01:21:29
2
haryoolar09
harikeh :
Naso l leave my own with there papa oo
2026-09-20 08:10:53
1
leah__xx
Layla_xx✨ :
Follow me keh na as I come I go go o anything wey I no bring come I no go carry am go abeg
2026-09-19 16:48:26
243
bi__de__mhi
❤️ velvetkiss❤️ :
Single father with kids go plenty for this gen z era
2026-09-20 02:13:09
7
ms_mmuna
Ms.Mmuna✨🤍 :
I go leave the man and him children dey come visit 🥲
2026-09-19 18:17:33
90
ani_ta995
𝓐𝓷𝓲𝓽𝓪 ᥫ᭡. :
I no kuku carry children enter the marriage
2026-09-19 19:20:38
59
iamjustagirl834
OMOSALEWA :
Na the papa get him pikin sef nothing go do them 😌🤲
2026-09-19 18:47:35
25
viki18508
💔💔💔💔💔 :
I fit manage carry my female children, if I no get girl pikin too I leave the boys for dem
2026-09-19 20:33:20
25
increase720
🎀 :
Once their papa do me bad I don move I no need to wait for am to beat me first 😂😂😭
2026-09-19 21:40:43
33
reedah009
Olaoluwakitan💗 :
I dey talk ham people say na because I never born 😎
2026-09-19 22:32:03
7
harleyyy72
Leee🫶 :
I too love as we all wise up
2026-09-19 22:55:49
8
pretty_oyi
PRETTY ❤️ :
Help me tell dem oo I go move leave una 🤣🤣🤣🤣na una papa house nothing go do una
2026-09-19 22:33:50
5
prettysurequeen
LifewithSQ🌹💕 :
Make dem know say I go first drop dem the send school fees till they big I no fit suffer with dem 😂
2026-09-19 16:02:23
9
ndubuisiangel
Angel🦋 :
2026-09-19 17:53:30
8
soniagold120
Goldꨄ♡-❤️‍🩹🖤✨ :
Follow me go where😂😂😂
2026-09-20 00:13:17
0
bigbaebee1
Ruth🦋 :
I go run leave them I no bring any pikin as I day come 😂😂
2026-09-20 01:44:57
0
babyspice84
babyspice84 :
I love this our generation of women we are not like our mother at all i no fit dey endure rubbish all in the name of my children Abeg 🙂‍↔️
2026-09-20 08:58:58
0
jennybella333
🔱QUEEN🪞MOTHER🔱 🇳🇬🇨🇳 :
Gbam
2026-09-19 21:03:45
2
fifehanmi360
♡𝓕𝓲𝓯𝓮𝓱𝓪𝓷𝓶𝓲360♡ :
I no kuku carry pikin come from my papa house
2026-09-20 00:52:29
3
ogbanjeprincess12
𝒯ℋℰℛℰ𝒜ℒ𝒫ℛℐ𝒩𝒞ℰ𝒮𝒮📚🧸❤️👅 :
No time to waste time at all 😹💔
2026-09-20 06:35:56
2
redwin4725
Redwin💜 :
Nah only material things I Dey carry oh I go see the children weekend
2026-09-20 07:05:35
0
To see more videos from user @ebere_06, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About