@damianhenry710: #car

HENRY
HENRY
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 19 September 2026 11:27:03 GMT
613489
79205
1332
6221

Music

Download

Comments

dayum.boyyy
玄|真嗣 :
Give me plug, I wan wrap my 63s
2026-10-18 21:55:06
0
gracey_luv82
Grace🍫 :
ceramic tint really dey cover secret....first day I did it in my man's car omo I was still shy and scared,baby say relax
2026-09-19 14:07:21
2296
blendsbydee
BLEND’s BY DEE :
Okay they won’t see us baby continue 😭
2026-09-19 11:38:57
11775
official_pumpkin0
Pumpkin 🌺 :
”They will see us” Wetin Una dey do inside 😂
2026-09-19 14:09:14
3131
husspon2
HussPon🎚️ :
Na for night when u dae drive you go suffer am
2026-09-19 16:21:38
1163
chaisfjabwejfqiebsiev
Nita💗 :
Babe if they look closely, they’ll still see us
2026-09-19 13:46:01
1886
okpala.paschal
Doziecomputers :
it's called ceramic tint guys
2026-09-19 20:06:33
42
lisbethidoko1
Elisbeth👸 :
They will still see us abeg
2026-09-19 13:42:02
1078
vera.chisom1
CHISOM ✨🌸 :
Na why ah dey fly if i wan cross road
2026-09-19 14:02:29
905
david_183_5
PelZ :
dey careful o d compound resemble dat one wey water tank fall on top car
2026-09-20 16:41:25
131
natashachikamso11
~~FaitH...🥺♈️💕 :
Semo 1kg Egusi 2cups Ugu 200 Poms 500 Smoke fish 1k Pepper 500 Onions 200 make una bring me back oo na wetin I wan go buy be this🙂‍↔️
2026-09-19 21:50:15
187
e4ma_love
e4malove :
So even cars have privacy screen guard 😭😭🤣
2026-09-20 10:08:32
360
zackautos8
ZACKAUTOS :
Me wey like to dey look deep make I observe Wetin dey xup
2026-09-19 18:33:05
220
girlishdera
🎀Classy_Dera🎀 :
Guys I beat hunger today.
2026-09-19 18:52:34
177
bigjune441
bigjune441 :
Okay they won’t see us baby continue 😩😩
2026-09-19 18:42:36
6
khaffyy
khaffyy :
Na all these kind things I Dey like
2026-09-19 19:09:17
22
pr.tty_reah
Maincharactervic🩵💋 :
Wetin una Dey do?
2026-09-20 06:24:22
17
bellamickey3
Goldensheep🌝🐥 :
even if they see us I don't care 😅
2026-09-19 14:09:39
48
justmathilda
Mᥫ᭡ :
Very bad boi 😂
2026-09-19 12:43:28
20
cessie1516
Cessie :
Make this boy do buy car😂
2026-09-20 00:40:47
7
tipsybillionz
Israel Nwàkanwa Starchild ❤️🫶 :
I don pack for road as I dey come back from club go backseat to do the norms 20 mins later police van drive pass see car pack dey bounce before I know dem don park for my front.. na once my body cold 😂😂 very traumatizing experience for me..
2026-09-20 09:13:30
36
big_tee_3
𝑩𝑰𝑮 𝑻𝑬𝑬 ⭑💫 :
lol 😂 you and police 5&6
2026-09-19 13:27:23
297
tolulopechristy
Toulz :
Am I the only one that could see inside a tinted car?
2026-09-19 19:54:12
151
chimechefulam_
Chimechefulam :
They should watch the show then 😩😩
2026-09-19 14:21:20
38
To see more videos from user @damianhenry710, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About