Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@fanstribehq: Halftime Brighton 2-0 Arsenal. Wetin dey occur? 😅 #brighton #arsenal #PremierLeague #footballvideo
Football Fans Tribe
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 19 September 2026 15:03:11 GMT
81446
14930
507
123
Music
Download
No Watermark .mp4 (
4.37MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
3.34MB
)
Watermark .mp4 (
10.28MB
)
Music .mp3
Comments
F.M RICHIE O1 :
No be only Chelsea they go banter this weekend 😂 thank God we get partner 😂
2026-09-19 15:50:08
70
:
Chelsea fans say power 😂😂😂
2026-09-19 15:25:02
68
Drizzy Never Fold (D.N.F) :
The most happiest man in the world right now 😂
2026-09-19 16:11:54
24
Andrea Berg privates Fanseite :
E go reach everybody hand this season 😂😂 E remain Manchester United tomorrow
2026-09-19 15:05:48
288
Voices in My Head🦅👷🏽 :
Just don’t compare EPL to any league 😭😂😂 bro every game na war
2026-09-19 15:34:42
92
ÃŁÄØ Ďç👨🏻💻 :
Nah everybody go chop banter this weekend 😂😂
2026-09-19 15:59:10
8
BLESSING 🦅❤️ :
make e touch everybody for the league abeg 😂 get in joorrr!!!
2026-09-19 15:19:29
77
user69928447083 :
nah today arsenal comfirm wetin man utd face for this demonic team hand😭😭😭😭😂😂
2026-09-19 16:08:15
21
Makanaki :
3-0 now Arsenal don die
2026-09-19 15:22:12
24
Wins & Losses 🥷🏽💰 :
The full London just confuse ….back 2 back beating 😂😂..Abeg shey London nah blue Abi red ?
2026-09-19 15:37:43
34
Bullionvan :
3:0 now e go reach everybody hand
2026-09-19 15:22:29
22
𝖲𝖤𝖱𝖫𝖤𝖤𝖬🦅 :
Weekend wey go sweet na from Saturday we Dey notice am😹💔
2026-09-19 15:13:18
48
Agidigbi's Farms :
Who’s here after 3-0
2026-09-19 15:21:37
18
𝐒𝐡𝐨𝐨𝐭 𝐛𝐲 𝐅𝐚𝐭𝐢𝐦𝐚📷 :
3:0😂😂😂😂who is there
2026-09-19 15:15:45
14
Henry Julius 😡 :
Thank you Lord for answering our prayers so fast 🙏
2026-09-19 15:43:09
8
Only clips :
hope am not disturbing
2026-09-19 16:04:05
2
VILLIAN04 :
e dey sweet body 🤣🤣🤣😂😂😂
2026-09-19 15:05:56
2
Yallmeet Daniel :
E go reach everybody 😂😂😂
2026-09-19 15:08:19
5
𝑮𝒓𝒂𝒏𝒅𝒔𝒐𝒏 🫥 :
omor sweet weekend 😂😂😂
2026-09-19 15:04:40
13
⚽️J….P😃 :
Chelsea don collet Arsenal don dey collect…I Dey pray for Man U sha 😂😂😂
2026-09-19 15:40:18
7
Mr P🦅🖤❤ :
thank God make de losing go round
2026-09-19 15:14:39
11
𝐕𝐚𝐧𝐝𝐞𝐱 :
Una dey celebrate, una tickets inco
2026-09-19 16:24:27
0
Ayankee :
3:0… Una papa Arsenal🤣
2026-09-19 15:45:35
3
Joseph Richard's :
witches are active 🔥 tonight
2026-09-19 15:17:45
1
𝑮𝒓𝒂𝒏𝒅𝒔𝒐𝒏 🫥 :
E reach every body 😂😂
2026-09-19 15:07:07
1
To see more videos from user @fanstribehq, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
En attendant une vidéo + quali #fyp #225🇨🇮 #KRM #newstalgia
بەشی5هاتت ئەتیکڤ بکەن بۆ بەشی6یەڵا بەشی 4و5ئەتیکڤ بکەن ئەوجا دانێم ئەگەر فورێوو هاتووە پێم برێ کاکە من ئەوە هەست نابینم لەفورێووبم😭😂♥#ئەکتیڤبن🥀🖤ـہہـ٨ــہ #ئەکتیڤ_سفڕە_یەک_تۆز_ئەکتیڤ_بن_دڵەکان😻💔
سوييليي مووعد❤️❤️#ماجد_المهندس
*اﻟﻠّٰﮭُﻢَّ ﺻَﻞِّ ﻋَﻠٰﯽ ﻣُﺤَﻤَّﺪٍ ﻭَّﻋَﻠٰٓﯽ ﺍٰﻝِ ﻣُﺤَﻤَّﺪٍ(ﷺ)
This video is compiled from Aod/Gif sources from Chinese authors#wallpaper #xiaomi #iqoo #oppo #vivo
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy