Still happen to me this night the werey even say make I buy him jeans 👖
2026-09-19 21:49:17
458
yorubademon74 :
Nah y I dey do transfer anywhere I dey go 😂
2026-09-19 22:12:38
278
harkinsholar4 :
Me and Aboki for Ilorin 5&6😂😂😂
2026-09-20 10:14:38
132
Leckzy🏌️ :
Funniest part once they notice you dress well them go start unnecessary conversation about their family or bike problems and fuel scarcity just not to collect change or add to their price you conclude on😂
2026-09-20 06:54:38
188
Therapeutics 💊💜 :
Hausa nah my favourite bike man
2026-09-20 09:38:03
104
Blacklove :
Una never jam the ones wey no go tell you amount say anything wey dey your mind make you give am , scope buruku
2026-09-20 19:24:30
2
Realman0 :
No be lie brother 😂
2026-09-19 20:01:59
92
Favour Diary😎❤️ :
Igba to je pe tinubu Lon vote fun
2026-09-19 23:22:58
90
Lost soul 💔💔 :
No be lie
2026-09-20 22:11:54
2
👑BIG BEE♉️ :
I swear nah true oo😂😂😂😂😂
2026-09-20 21:38:29
1
Yohanann🐻 :
Dem go put all their family problem on you😂
2026-09-20 11:17:24
3
Nana :
Make nothing do me and my aboki’s bike rider ooo😂😂😂😂
2026-09-20 10:15:24
4
Teejayoflala :
I swear, I dey always carry Aboki bike, Yoruba people too do
2026-09-19 19:47:37
2
Abdsomad Korede 👳🏽♂️✨ :
Saying nothing but Truth 🥰
2026-09-20 10:09:12
36
Emmybliss℠ :
Nobody useless pass those Wey no dey gree talk price before we move 😂. And i dey always show them shege. Sheybi them mad ni
2026-09-20 00:58:38
100
shadrach :
This guy raised a valid observation 😅.. You just made me remember my days in Ado-Ekiti. Especially all those Egbon wey don graduate 10-15years ago that started okada because of joblessness, dem go cook piteous stories for you.
2026-09-20 12:48:46
25
oyinayo53 :
Hausa man carry me 1500, Yoruba said 3500 for the same place
2026-09-20 08:48:02
51
IGBAYII🦇 :
For ilaro Omoh!
2026-09-19 23:49:02
79
☦️𝐉𝐨𝐬𝐞𝐩𝐡☦️ :
Some go still beg you after you don give them their money
2026-09-19 22:01:46
106
Daniel Ife || Canva Expert :
They greedy Ehn. Nonsense
2026-09-20 09:59:14
8
To see more videos from user @captain_bigcity, please go to the Tikwm
homepage.