@funnykante.live: Sevilla 1-3 Barcelona Not sure Kylian mbappe can meet up with this Raphinha and Lamine yamal motion RealMadrid players don’t even have that quality to make him meet 😂😂😂 #raphinha #barcelona #lamineyamal #laliga
if u believe mbappe go still clear dem like this comment
2026-09-20 07:46:39
25
🫀Sïxțǔș🫀 :
We lost today we no reach 5 goals 😳
2026-09-19 21:08:22
950
🌴Ħ Ø J Ã Ÿ_F X🌴 :
Omo we no reach 5 we loose this game abeg
2026-09-19 21:17:12
476
Dominic ❤️ :
All Barca fans should show him some love ❤️💙😁😁
2026-09-19 22:21:07
91
Pretty miles 𓍢ִ໋🌷͙֒ ᰔᩚ :
I hate you ehhhh 😏😏
2026-09-20 00:07:13
0
尺丨匚卄丨乇 :
Why you change mouth
2026-09-19 21:09:43
38
@ENERGY@❤️ :
Adeyemi na Usain Bolt 😂
2026-09-19 21:10:07
389
ODioN :
Inside 7, 5 na pk🤣🤣🤣🤣u get bad mouth 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-19 22:08:09
58
Drfelixspiritual🕯️ :
e be like you don use style turn football content creator 😜😂
2026-09-20 06:01:04
5
‘ :
Mbappe go still pass them with 5+ goals!
2026-09-20 09:23:35
0
Director😎 :
We chop anyone wey come our way
2026-09-19 21:07:38
167
emirex ✌️ :
how e come be now
2026-09-19 21:11:27
33
𐙚 🫧 :
Na 1hr ago u hate watch Barca o😭😹
2026-09-19 21:12:03
32
𝓓𝓕𝓦 𝓑𝓔𝓛𝓛𝓐 🎲🎖😌 :
barca for life ❤️
2026-09-19 21:07:28
45
CHRISTIAN🦹🏿🥷🏿 :
If na ferran Torres and lewandoski na only 5 them go score Abi una done see why ferran Torres go miss hundred chances still be second highest goals scorer along mbappe now raphinha and Yamah done Dey convert those chances if mbappe smell top scorer this season na magic, in the last 2 seasons go and check no body create chances pass Barca even Bayern but ferran Torres go Dey front Dey miss those chances
2026-09-20 08:20:28
3
yoke breaker :
Come back after 15 matches
2026-09-19 21:39:07
1
𝐂𝐇𝐈𝐌𝐔𝐀𝐍𝐘𝐀 :
We lose this game 😭
2026-09-20 02:07:09
1
EllenLevi1 :
Kante,you still wn meet Barcelona??
2026-09-19 21:20:51
0
𝘗𝘢𝘳𝘬𝘦𝘳 🔝 :
This kante nor be better person oh 😂😂😂
2026-09-19 21:26:58
64
PETERS :
Fear Mbappe oo,the thing nah make Raphinha dey this form.
2026-09-20 06:02:16
9
DeCreators Vision :
Since Mbappe talk he scores more than Raphinha and Dembele…Raphinha took it personal
2026-09-19 23:37:33
9
Ace blaze :
why you dey change mouth naw😂
2026-09-19 21:07:56
24
MR. MT✝️ :
omo rapha playing 9 better pass lewa, rapha good pass lewa for that 9 honestly
2026-09-19 22:13:25
6
Culerverse🔵🔴 :
real Madrid go lose tomorrow with clean sheet😂
2026-09-19 21:22:18
10
To see more videos from user @funnykante.live, please go to the Tikwm
homepage.