My guy update en 13 few minutes ago and nothing do am
2026-11-01 01:07:50
0
Gblinks_Gadgets :
But tbh who Dey swipe their phone like that lol
2026-10-31 18:36:34
0
Peace 🐍 :
which phone abeg, no tell me sey na 11😳
2026-09-19 23:24:03
189
✪𝐌𝐚𝐫𝐤𝐢®™ :
Ogaaaa nah your phone 😂, e nvr worry me once instead e improve my phone performance like mad guyyy my battery come they do like strong android battery e Dey last like man wey drink man power ❤️best update so far
2026-09-20 22:38:24
3
Jamesmuchecua :
Sorry 😂😂😂😂😂❤️
2026-10-25 19:46:05
1
亗 NO々STRESS 🏄🔥 :
Me with my xr 🌚
2026-09-21 23:36:22
24
Wâłêxž ØTF👿🌴 :
I just got my phone back from dead cuz of the new IOS 😭
2026-09-19 23:14:08
38
404.exe :
2026-09-20 00:26:10
2
Isaac :
I update from 27😅
2026-10-06 02:27:14
1
dfw_blessed67 :
When you Dey update for xr to 12 pro max wetin you Dey expect wey go do your phone
2026-09-20 09:23:09
4
NinjaYT :
Anything concerning iOS 26 and 27 for my 12pm
2026-09-20 03:52:44
32
𝕄𝕒𝕛𝕠𝕣 :
Na una know where una dey buy una iPhones,mine is as smooth Asf
2026-10-17 15:33:35
2
WILLIMAS ⭐️💫 :
And mah 13 de work well
2026-09-20 21:41:29
9
MICHEAL :
😂
2026-09-19 22:58:54
3
Dylan fresh :
Phone no Dey make call 😭😭😭
2026-09-20 12:23:45
3
Mickey🌴 :
My 15 no freeze o
2026-09-20 14:40:50
5
404.exe :
But my iPhone 15 Dey sharp 😏
2026-09-20 00:25:20
57
FAVY ⚽✨❤️ :
Can iPhone 11 users update it to iOS 27 ?
2026-09-20 16:37:08
6
Nation :
I was dead for some minute where I one stat from
2026-09-19 23:42:09
3
俄OLAMHIツ :
You sef get mind oh
2026-09-21 06:12:39
3
Mickey frosh 🪐🌸🥀 :
Na once the guy sweat for hand 😂
2026-10-18 12:24:09
3
_Blessed.⭐️ :
2026-10-12 23:22:33
0
ODERA 🇳🇬 :
e over sharp for my 12 pro
2026-09-23 19:26:28
3
💪Karakuta💪 :
I don download for my 13 pro max fear nor let me install am 😳
2026-10-01 06:43:33
1
To see more videos from user @na_ogabob, please go to the Tikwm
homepage.