We don Wise...We no go kill ourselves for the street for una wen dey uptown...thanks brotherly...
2026-09-20 09:27:42
76
OGHENEVWEDE :
We go forever remember you G.O.A.T
2026-09-20 10:36:15
41
Kupa :
Thank God say you get sense make the rest follow you Oo bros
2026-09-20 10:44:41
40
Timi prince :
God go keep you my brother you did well 👍
2026-09-20 09:28:45
10
propro :
bros nigeria go remember u for this gospel truth
2026-09-20 09:55:20
18
MERLIN 🧙 :
To see senior bros for this warri and uvwie wey get sense na by connection, thank God say we all don dey wise... more kudos to you Comrade olayemi
2026-09-20 10:32:42
37
margaretossai :
the day of swearing in, their family go stand by their side, them don forget the youths
2026-09-20 10:14:24
22
Gordons Omoh🇲🇹 🇲🇹 :
Na God go bless u sir... thank u for educating our people
2026-09-20 16:03:28
1
E.M.S :
May your days be longs senior bra
2026-09-20 10:10:26
12
MACAULAY :
LOL 🤣🤣🤣🤣 TELL THEM BRAAA
2026-09-20 09:21:23
7
Ms.home :
So if them give you money and motto you go fight ?
2026-09-20 16:22:57
2
Oritsejolomi Success :
finally i done see person wa get sense for social media💯..Respɛct to you sir.
2026-09-20 16:19:49
4
Moses Ekurede :
bros I follow you once abeg
2026-09-20 09:35:46
4
Ayi okojie :
we no day fight....
warri no day fight..... delta no day fight...let love lead ♥️❤️
2026-09-20 17:30:31
2
Isaiah Akpowowo :
God bless you my brother
2026-09-20 08:18:03
10
Chief_Tamzy 77🇬🇧🇬🇧 :
And #1500 is not up to £1 😂 Nigeria na blast
2026-09-20 16:02:35
1
Murphypounds576 :
But this 2027, we don wise up. Youth don wake up. We don get sense now! No more playing with our future. Whether na APC, PDP, or any other party, just do the right thing and work for the people.
No be party name we dey chop—na good government we need!
2026-09-20 10:14:57
5
jenetogheneovo :
thank you God go protect and preserve your life and bless you in Jesus name amen
2026-09-20 10:15:33
4
Loveth Umukoro :
God bless and protect you and your family in Jesus might name Amen
2026-09-20 14:23:41
4
Bishop X :
l they with you
2026-09-20 09:22:47
2
Jakobiproperties :
real matter 💯
2026-09-20 09:21:58
1
Felix Eze :
bro God bless you ask dem to send der children
2026-09-20 09:46:34
2
BRUTAL THERAPIST🤬🤴🏾💯 :
well said senior brah 💯
2026-09-20 10:43:38
1
lucky Isaiah :
thank you my brother all what you are doing you are doing it for yourself and for your children let's join our hands together and build a better Nigeria Nigeria is for everyone let's build a comfortable home for ourselves once again say no to bad government
2026-09-20 09:55:50
3
Onababe1 :
We are coming up small small. Everyone is getting their strategy already
2026-09-20 15:42:24
1
To see more videos from user @user618788572, please go to the Tikwm
homepage.