@thatgirlrabby: Hmmm omoooo…..make I hold my baby o🤣🤣🤣#boyfriend #thatgirlrabby #viral #mrpresh

Rabby🌸
Rabby🌸
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 20 September 2026 10:31:05 GMT
64693
13388
167
2021

Music

Download

Comments

uchechukwu_glory
Urch🤍 :
I don fight my own oh
2026-09-20 16:35:03
2
whitefieldsdeborah_
whitefieldsdeborah_ :
Nne better show his face o, make we know how we wan take save you😂😂
2026-09-20 10:54:35
1089
joy_ibi
joy_ibi :
me nd my man this morning 😭😭😂💔nd he was in church ooo
2026-09-20 11:54:12
313
glowriah14
Decor By Gloria🛍️ :
He said I should send him mr presh number since I know him so well😂😂
2026-09-20 14:56:29
98
jennydny
jenny :
My man is borinnggg 😩 he was like I don’t understand come again I come again like 3 times 😂😂 I kuku rest I go call my sister later gist all my findings 😂😂
2026-09-20 14:37:18
79
ene.diaries
୨୧ 𝓔𝓷𝓮🌸 :
I dey hundred percent sure my babe no sabi Audrey
2026-09-20 17:33:26
1
wealthieeeee
LilMissWealth🎀🌸🌺 :
😭😹😹
2026-09-20 14:44:38
57
berithalove
E ✨/Mls🔬 :
Guys clam down.. we already know rabby babe
2026-09-20 11:22:41
28
oluwatimi05
Tee’s Jewelries💎 :
I don warn this one wey dey beside me today😂
2026-09-20 12:02:09
34
__soft_life_vee
__soft_life_vee :
Na him bring the gist to my table come say make I investigate am come give am full gist 😂
2026-09-20 17:02:09
1
pearlcruzzy
Pearl🌹🌸 :
Amebo wan kill me and my heaven baby😂😭
2026-09-20 17:35:25
8
awelewa_19
Awelewa 🫶🏾🖤 :
Nha my friend called me this afternoon for the gist o
2026-09-20 16:28:40
1
_eniitan1
𝐄𝐧𝐢𝐢𝐭𝐚𝐧🫦 :
Not me gisting my babe about the whole gist this morning God abeg😭😹😹
2026-09-20 12:37:06
51
codsglam
Makeup artist in Galadimawa💋 :
Going to gist mine after I gather all the info 😭
2026-09-20 17:14:18
1
ayomi0915
__sexy Ayomi🦋❤️ :
I’m really pained😂😭💔
2026-09-20 14:09:30
8
afro_lisa
afro_lisa :
I gist my own he say the Cyril girl knows he’s cheating say she go be girl wey dey tell man you can cheat but don’t rub it on my face.
2026-09-20 14:05:48
9
dinma5333
✨🫢~𝔍𝔢𝔫𝔫𝔦𝔣𝔢𝔯🤭💕 ✨ :
Na him dey give me update self 😁😂😅as I come back from travel na once he update me 😅😅😅
2026-09-20 18:23:15
1
empress_okikicrown
French Toast :
The debriefing was so much fun dis morning 😂
2026-09-20 15:18:08
8
softly_lydia
Lydia🌸🪖 :
Me to my mum this morning 😭😂
2026-09-20 12:08:43
36
genevieve1_2
Geney-vieve💋🌚 :
Mine will tell me to mind my business 😭😭😭😭😂😂😂😂
2026-09-20 13:52:33
16
morenike.ji_
EniKike🌬️💦 :
I tell you to show this guy’s face the other day you asked if I Dey find am oya now no worry 😂😂😂😭😭😭
2026-09-20 10:59:14
41
preciousthethird
Ugochinyere🦌⭐️ :
You look so much like Sol
2026-09-20 13:20:47
7
shuboms
Olaoluwasubomi Lois IGE :
I wanted to say it at night but this man conned it out of me 😂
2026-09-20 13:24:02
6
inkwhisperer5
PEAFRANCIS(INK WHISPERER 🔥) :
omo na serious update oo
2026-09-20 17:00:43
1
sommie448
Colette's Stores :
na me be his newscaster 😂😂😂
2026-09-20 14:39:24
1
To see more videos from user @thatgirlrabby, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About