@om_minaj_: #om_minaj #om_minaj_

MINAJ 🇳🇬🇺🇸
MINAJ 🇳🇬🇺🇸
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 20 September 2026 12:06:27 GMT
91292
15081
688
1470

Music

Download

Comments

miss.preshh
P♡🎀 :
If OWERRI men own come out ehh, infact TikTok fit shutdown😂
2026-09-20 14:20:31
159
kamsiyochukwu_divine
Kamsi🍒🌸 :
We never come out another one don drop😭
2026-09-20 13:25:33
481
favyistoxic
𝒩𝒶𝓈𝓉𝓎 𝐅 🐍 :
Them Dey vex say the gal don collect their provider 😂😂😂😂
2026-09-20 14:00:57
111
easygoing18
Eazi :
some girls no even post because they are in a relationship 😁
2026-09-20 12:41:31
988
bexy152
B🌸 :
Una never see enugu men??😂😂
2026-09-20 13:02:56
286
wrldking_04
WrldKING :
I didn't even know Awka girls were on TikTok So Anambra ladies have started embracing digital life
2026-09-20 14:27:27
8
joanritabenedict3
Joan Rita Benedict :
Oh na now I understand what my cousin post on her WhatApp status 😂
2026-09-20 15:36:04
18
ebube4u2c
🍀CHIMDIEBUBE🍀 :
The reason why some ladies never talk na because them de relationship
2026-09-20 14:10:10
31
ogeh_chi0
ogeh_chi0 :
So If na girl sleep with plenty men she be ashawo baa?? But man wey sleep with plenty girls no be ashawo baa?? Una dey craze
2026-09-20 13:24:34
253
nuella0273
Nuella🩶 🦂 :
No be you again😭😂Minaj nwa u must talk naw
2026-09-20 12:37:53
99
chidimma0507
𝐂𝐇𝐈𝐃𝐈𝐌𝐌𝐀🇳🇬 :
2026-09-20 13:44:20
241
jessica_godwin40
JESSIE🦋 :
I know say you must talk 😂😂😂😂
2026-09-20 12:18:10
99
omanne_
Chi🌺 omah :
Abeg which gist be this one again😹😩😩
2026-09-20 15:10:20
1
ef00tball99
99-4K EDITS📹📸 :
Dem Dey vex say that girl don collect their provider from them😂😂
2026-09-20 12:34:27
41
amaka_igbonile
amaka_igbonile :
You men don’t want to get the point….plssssss😏
2026-09-20 13:47:10
1
marcelinamercedez
Marcelina~Mercedez :
Awka men powerful😂😂😂
2026-09-20 14:03:40
0
deprimecreamybakes
WEDDING CAKES/CAKES IN AWKA :
If you are in Awka, get your yummy and creamy cakes from us.
2026-09-20 15:41:43
2
peacenailedit
Awka Nailtech 💅💅 :
TikTok just Dey sweet today 😂😂😂
2026-09-20 14:10:43
5
qwuinmary0
Mary💕🥹 :
Na to fence that Awka oo😂
2026-09-20 14:58:03
6
herfathersdota3
Nelly 🦋🌸💘 :
Awka man wey get doings 😂😂😂💔
2026-09-20 12:46:55
67
chuks2827
Chuks :
even the ones wey he give lift for free ,go post him
2026-09-20 13:33:22
36
chigozie0427
👑..H£NR¥..🪖 :
No mind dem the main babe don collect food for thier mouth dem dey Para😂😂 UNBELIEVERS...😂😂
2026-09-20 12:54:52
22
queenshakira06
Queen Shakira👸🤭💙 :
gist too much I don tire 😭😂😂
2026-09-20 14:03:09
10
wealth01474
Wealth001🇰🇷🇷🇺🇵🇭 :
Una never see am finish oo, some are just afraid to post because dem get babe 😂😂😂
2026-09-20 13:11:03
22
amakaokoye62
Jojo❤️ :
Na to go buy Lexus for my homeboy oo😂😂😂😂😂
2026-09-20 13:28:50
10
To see more videos from user @om_minaj_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About