@agbalumoboi:

Princelucky stitches✂️🛍️
Princelucky stitches✂️🛍️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 20 September 2026 12:12:08 GMT
169787
30883
387
849

Music

Download

Comments

big.mercy0
Mercy🥹💕 :
Omo I love Audrey faith 😁
2026-09-20 12:25:11
289
bigkiksss
Kiks :
If no be this saga, she for don drop transitions video for us o
2026-09-20 12:39:44
948
blesynn1
⋆˚✿˖° 𝓑𝓵𝓮𝓼𝔂𝓷 °˖✿˚⋆ :
Make she cancel am before ? Who she one leave am for
2026-09-20 13:02:00
2428
sylvester_jude
JUDE🌀 :
Una don see this one 😭😭😂
2026-09-20 14:39:01
670
ri___ta00
Ririxoxo🌸❤️._ :
Una favorite 😂
2026-09-20 14:06:55
323
toxicmona00
X🥺💕🥰 :
Dem don cancel am
2026-09-20 12:52:29
404
callhermaris
🌸✨Maris Aurea🌸🤭 :
which one person go believe now ??
2026-09-20 13:27:10
249
nachibae3
MUNACHIMSO 💗🥰 :
I lover her energy abeg who she wan leave the guy for?
2026-09-20 13:51:04
105
youdeservepeace1
𝑫𝒊𝒏𝒏𝒊𝒆 ☆💕 :
He’s a God fearing man
2026-09-20 16:06:36
62
starrboy6931
STARR BOY 💜💜💜 :
She's the chosen one biko
2026-09-20 15:54:54
22
tonia3z6
Tonia🎀💕🌹🦋🇳🇬 :
Yes o make she marry am who she wan leave am for ??
2026-09-20 13:23:24
63
mirafavoured7
Mira🫦🫦 :
so she went ahead to marry the guy? anything another person relationship matter
2026-09-20 13:26:59
51
big_dela143
Boss baby :
at least I go rest I just dey jump from one page to another, justice for my data😭😭
2026-09-20 12:51:30
22
bettylo7
Betty Glow💕 :
first in history way amebo tired me
2026-09-21 14:39:02
0
perfumestoreindeltastate
FF SCENTSS :
Mk them post videos oo😭😂😂
2026-09-20 16:59:38
1
kingclemson3
King Clemson 🚀🎉 :
Life no be nollywood 😹😹
2026-09-20 18:06:51
2
.herexcellency
meeeeee🤎 :
model needed for cluster lash o
2026-09-20 14:58:51
0
blairseen20
Jodo🫧🌸 :
She’s the real owner😁
2026-09-20 16:30:04
0
divi_611
JEWELRY VENDOR IN BENIN✨️(ORA) :
I just want rice😭
2026-09-20 12:32:07
48
joy_4097
joy_🥺 :
I tell them say them go cry blood 😂 oma u go too cryyyy make wedding end first 😂
2026-09-20 15:23:28
9
suwathegirl_
Suwa🥀 :
omo
2026-09-20 12:20:37
71
ammie8392
ASSURANCE ❤️🦋🥰 :
i know say the wedding go still hold 😂😂 make una leave the girl alone biko 😂😂 wedding dey go on for that side, una dey this black app, dey worry anyhow, dey talk go here and there 😂😂 meanwhile me dey here dey watch how everything go unfold later, na the outcome I dey wait for 😂😂
2026-09-20 13:11:01
36
njeri5516
njeri💫 :
today I no go sleep😭😭😭...
2026-09-20 16:03:46
7
just.a.girl8179
Just A Girl :
Wait so na today be really the marriage?😳
2026-09-20 13:47:02
45
ada_bekee15
Ada_bekee🍃 :
story time go need inverter
2026-09-20 12:20:32
16
To see more videos from user @agbalumoboi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About