@elijaholuwaseun234: Legend driver ๐ซก๐คญ, my man ๐คญ๐, Hero of the day ๐๐คญ
๐๐๐ค๐ฆ๐๐ข๐๐ค๐ ๐๐
Region: NG
Sunday 20 September 2026 13:25:24 GMT
Music
Download
Comments
Rockie (back up Account) :
Search for best driver of the year and his dad pop up๐
2026-09-20 23:35:22
1216
MUBARAK :
Omo your papa nah legend but my country no dey appreciate๐๐ฅฒ
2026-09-20 15:05:15
44794
tobi :
nah your mama prayer dey work for am kudos to himโค๏ธ
2026-09-20 16:03:24
29250
Ayomide lowkey ๐ฅ ๐๐ช :
My papa was there but he too day fear ๐ฎโ๐จ๐
2026-09-21 07:48:33
6490
TUNMISE๐ก :
Make your papa no try it next time ooo
2026-09-20 16:19:10
9997
zeropanic466 :
anything weh go make us lost our papa suddenly make we no see ham ๐ฅฐ๐ฅฐ
2026-09-20 15:37:54
4614
STEADY OLA ๐ช๐ซฉ :
Guy make your papa no try am again ooo. Opportunity come but once ๐
2026-09-20 17:19:04
4312
โขDFW ๐ฟยฃvil Rikky ๐ฆ :
we all love our dad right?
2026-09-21 05:36:20
3510
oluwashindarasimi :
quickly change your name to omo baba oni truck
2026-09-20 17:19:15
5747
Share holder๐ซด :
Abeg if person dey see Dangote truck ๐ for dream wetin e mean โ๏ธ
2026-09-20 16:22:50
3377
Principal Dee autos๐ค :
Best driver of the year you really deserve an award
2026-09-21 11:36:42
628
๊๊๊ญ๊๊ค๊๊ฉ๐คก :
Do you love him
2026-09-20 17:32:54
720
Cupcake :
How many of us watched it repeatedly with a smile on our face ๐๐ฅฐ
2026-09-21 08:19:48
596
Harbhay๐ท :
omoh yr papa na legend
he really tried
2026-09-22 11:15:56
1
BAYO๐ฝ๐คข :
best driver of the year ๐๐ค
2026-09-20 15:24:48
521
๐ฅ```เผNIFEMIเผ```๐๐ท :
Omo bro this man really try oo Waitin him do with 1min some meko no fit am โค๏ธ๐
2026-09-21 22:55:17
1
Evan doris :
omoh god will be save him for you and mine
2026-09-22 18:50:27
1
Adeola home & More ๐ฌ๐๏ธ :
Omo God Dey his back ooo ๐ฅนโค๏ธ
2026-09-22 05:33:34
3
OLUWAGBOLAHAN๐ง๐ :
Apart from me, who else has never fainted since they were born. No matter how hard I try, the thing no dey ever work ๐๐๐
2026-09-20 20:19:28
334
OBA ๐ฃ ๐๏ธ :
If e happen again make him try am God no dey leave who him don already love.๐๐ฎโ๐จ Na God save am no be him save himself
2026-09-20 21:46:09
198
ganiyusodiq :
see my own papa ๐๐๐๐
2026-09-21 12:10:44
14
Dangote First Son๐โฝ๏ธ๐ด๏ธ :
Hi brrr we need your dad in my dads refinery ๐คท โฝ๏ธ๐ด๏ธ
2026-09-22 06:21:53
9
. :
Una papa try oooo ๐๐
2026-09-20 14:01:43
141
๊จ!>๐คญโ๐ซงMARYAM ๐๐!!๊จ :
Real legend driver wey sabi ๐
2026-09-20 16:20:41
543
Boyede Esther :
Your dad is too good, help me reach him I won make Dangote employ him to our refinery
2026-09-21 20:37:32
118
To see more videos from user @elijaholuwaseun234, please go to the Tikwm
homepage.