@therealnursefefe: #fyppppppp #vira #relatable #owerritiktokers❤️❤️ #trend

静怡🥂❤️
静怡🥂❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 20 September 2026 13:32:35 GMT
56817
4912
604
805

Music

Download

Comments

jeromibrownie2
❤️‍🩹browni🇳🇬🇸🇳🇨🇳 :
Make no body tag me by mistake ohh😏
2026-09-20 20:32:13
0
sadist570
Asa Nwa💕😍🦋 :
I don reach here too😂😂
2026-09-20 22:11:56
3
porshkim
Porsh kim🌸 #PK empire 👑 :
No bring me back abeg😂 🏃‍♀️
2026-09-20 21:37:06
1
21nsexy
𝟮𝟭𝗕𝗮𝗴𝘀𝗼𝘄𝗲𝗿𝗿𝗶 📍 :
We don enter Owerri abeg nor start
2026-09-20 18:47:47
667
somto_00
sommy30BG😌❤️ :
Abeg make una no enter Owerri oo make tik tok no log Nigeria out from their system😹😭😭😹😹
2026-09-20 20:17:45
293
bella40421
Uche🌸❤️❤️ :
When e reach Asaba make una tag me abeg 🙂
2026-09-20 22:34:36
1
neche..nwa
Neche🥰 :
That one wey get fuel station nko
2026-09-20 22:14:49
1
stephaniejude_
Pr3ttyface🦋 :
Even one popular club owner …God will keep exposing them
2026-09-20 20:31:30
67
___teejelly
AKWAUGO👑❤️ :
Omo if dem start Owerri own,this app go divide into two😭😂
2026-09-20 18:53:03
200
queens.empire90
Owerri Cloth vendor 🛍️ :
Once owerri own branch open TikTok go divide 😂😂😂
2026-09-20 19:31:46
117
ug.phones
UG_EMPIRE :
Make nobody post my papa oo
2026-09-20 19:42:52
99
zinnysfarmnseafoodltd
Zinny's Farm And Seafood Ltd :
Tag me when you start ooo. My own Dey form saintiago These men are not to be trusted makachi. I sha Dey comment section, make I fess see papa Lenora
2026-09-20 19:20:17
65
jennyluxe05
JENNY LUXE🎀 :
Lagos worst oooh married man Dey ask married woman out to be his girlfriend
2026-09-20 20:11:10
31
sarah27993
SARAH 🌸❤️🦋 :
Pls someone should bring me back 🙏🙏
2026-09-20 20:58:23
19
joy456_1
JOY🌸😍 :
Owerri own don start?😂 make nobody drag my ex oo😂😭
2026-09-20 19:55:11
19
thatgirlnanya_
NAILTECH IN BUCKNOR💜 :
If dem never call one Owerri man out,this matter no go complete 😂
2026-09-20 20:51:44
16
_numbh
TheLonersNotebook❤️‍🩹 :
How about the unmarried guys. I wan hear story
2026-09-20 21:29:46
8
amaka1488
RN_pearl🧚‍♀️💕♈️ :
If E reach Owerri Abeg make una tag me…… E get one popular Mbaise Azaman…. Me una leave him for me😹😹
2026-09-20 20:34:40
27
onye_pearl
Onye_pearl :
Owerri men immediately de see this post 😭😭😭😂😂😂😂
2026-09-20 20:05:58
11
amyypresh
OBIANUJU🌹💞 :
Abeg ooo, and owerri small oo[Tears of joy][Tears of joy]. If we start now, this tiktok no go contain us again ooo😭😂…
2026-09-20 21:29:24
9
favorite.gold6
Favorite Apparel✂️🧵🪡 :
Make Una no enter owerri Abeg ooo😂😂
2026-09-20 17:03:55
31
tessa_bel
Mira Cherry 🍒🥰👑 :
Abeg make una start Owerri own, e get one wey I dey wait for 😂😂😂
2026-09-20 19:14:26
21
officialconfi0
🍪𝒻𝒻𝒾𝒸𝒾𝒶𝓁_𝒸𝑜𝓃𝒻𝒾 🎀 :
2026-09-20 18:53:05
5
mhiz_chizzy7080
🦋 Esther👑🦋 :
I swear the dog sef don date like 3 babes for my hostel...e come visit one last month before I go nysc camp I swear 😂😂😂
2026-09-20 22:13:28
6
prudential51
Prudent_wardrobe :
Abeg make Una enter port harcourt 😅😅😂😂
2026-09-20 18:46:00
6
To see more videos from user @therealnursefefe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About