me as a geographer am just smiling😁
when Una reach Geodetic Datums and Coordinate Transformations or Stereoscopic Parallax and Photogrammetry..
Una fit start dey craze one by one 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-23 21:20:58
5
NDA LEGEND 🪖🎖 :
Civilians go think say nah secondary maths
2026-09-22 19:18:30
5
OYEBADE :
Omo, make that point wey una Dey plot no carry una go BH HQ oo 😂😂
2026-09-21 04:34:34
11
A💕star✨🌟💫 :
Ahh this my coursemate go lead una astray
2026-09-21 06:47:12
7
official Ova🦅 :
Naso I enter kano from zaria😂 u go feel sey u sabi till u loss
2026-09-22 16:35:12
4
HalimaLove❤️ :
map reading 🤣🤣🤣🤣
2026-10-16 05:52:24
1
❦︎༒︎ 𝓟𝓡𝓔𝓢𝓘𝓓𝓔𝓝𝓣 ༒︎ :
i thought they were done with school
2026-09-20 23:28:30
3
Emmy fx🪖🎖️ :
You go think say you dun from school to join military you go come see say you still Dey learn that maths again they calculate
2026-09-24 20:17:48
1
His favorite 🤍😘 :
See my godfather oo 😂
2026-09-23 10:28:22
0
Ebubechukwu shekinah :
map reading
you go wan craze 🤣
2026-09-21 08:02:59
2
gentletz :
na so some people lost for inter Bde competition na search party all of us later do
2026-09-21 18:31:09
0
the CEO :
map reading nearly carry me go way I know know 😂😂😂
2026-09-22 11:56:19
3
scorpion 🦂 :
nah i sabi i sabi make us lost for training school 😂🤣🤣my course mate use our life play laugh wan kill me that day when we later come back punishment follow up i come dey ask myself wetin carry me come join this job 😂🤣🤣😂
2026-09-21 08:39:37
1
🌳 ALEX🌳 :
for airforce we dey go school till we leave the job
2026-10-16 08:52:19
1
Ekubaba GCFR ™️ :
We apply this in surveying too
2026-09-23 13:15:12
2
Big bullet🪖⚔️👨✈️ :
NAf boys
2026-09-20 21:23:26
0
emmanuelddarksoul :
We are all one ☝️let’s stop shading
2026-09-21 18:38:24
2
Sauceky_17 :
And this group still lost
2026-09-22 15:55:46
1
Commando :
Greenwhich equator matters
2026-09-20 21:39:16
2
☬𝕍𝕽☨~𝔾𝕆𝔻𝕊ℙ𝔼𝔼𝔻 ⚡🥷 :
nah here u go know who study geography well for school 😅😅
2026-09-22 14:59:12
1
official-beensambo :
who said army no go school I agree but we no book pass graduate that is why we the give them orientation 🥰🥰
2026-09-22 19:01:26
1
To see more videos from user @pencilboy55, please go to the Tikwm
homepage.