I beg wetting be my own wey water Dey come out from my eye 🥹
2026-09-22 14:08:13
4
morisolaolagoke :
na the "iya o gbodo je" dey make me cry😫
2026-09-22 09:55:47
1
last born :
i swear am also crying
2026-09-21 18:14:32
25
Lollypop :
The love between them was massive
2026-09-21 15:26:15
27
EASY LADY💿💿⏩ :
All alaga should stop all this for twins because it is scene of crying he can't control his self again 🤦🤦🤦
2026-09-22 05:05:24
10
Oba T&K :
Abeg 🙏 who cut onions for this section bayi oo😂😂
2026-09-21 19:33:57
5
Rina Baby :
Congratulations to her am also crying here ooo
2026-09-21 15:54:41
11
Akinro Oluwadamilola :
why am l crying now
2026-09-22 06:06:04
1
zealous_collection :
Ahh see as i dey follow him cry so emotional 😩 pls husband take good care of her ooo cuz the love and bound between them is something 😒 may God provide for you as a husband and bless ur union 🙏🙏🥰
2026-09-21 22:17:27
8
Hair &makeup by nikky ❤️❤️ :
There mother did a great job God bless the woman
2026-09-21 16:43:51
16
Lady -k twins fashion 🪡🪡🧵🧵 :
omo I be twins
omo I dey cry😭
2026-09-22 07:43:15
6
Adetoun Olanike Awelewa :
d girl eyes is so strong
2026-09-22 05:21:00
1
Naturalbae beauty concept :
😭😭i just dey cry.Abeg Oko Iyawo take care of her ohh e get why ohh
2026-09-21 16:56:05
9
K.money :
see better siblings,if na my people nah fight dem go dey fight 😂😂😂
2026-09-21 14:47:02
8
AKANKE SIMPLE :
if you cry with him say hi
2026-09-22 00:40:24
2
Olajumokeyusuf1 :
I can't stop crying
2026-09-21 18:11:27
0
OLAMI 💫💥💕 NSNV :
congratulations
2026-09-21 20:48:12
0
🙏🏻🙏🏻🙏🏻🙏🏻🙏🏻 :
🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
2026-09-22 06:33:57
1
AYOKE ADE 💞💞💞 :
2026-09-21 18:09:31
0
ariremako rentals service :
I swear am cry with u bro just take heart insha Allah we will succeed
2026-09-22 06:04:41
4
💍ÅDËØLÅ 🌹💖 :
are they twins
2026-09-21 22:25:29
0
Kenny Bee 👬 :
Awa tikejiwa o sibayi oma se o😭😭
congratulation igbeyawo yin adale lagbara olorun okunrin abiro obirin abiye lagbara olorun 🥰🥰
2026-09-21 20:03:43
2
♥︎༺❦꧁𝐀𝐉𝐎𝐊𝐄 𝐀𝐃𝐄꧂❦༻♥︎ :
Congratulations to you my wife ❤️
2026-09-21 20:43:27
0
Omobolanle03 :
I swear I cry too ooo
2026-09-22 08:30:18
0
To see more videos from user @ade_mide9210, please go to the Tikwm
homepage.