@angelechigozie: #trending #viral I no sabi anything

🌹Ang🌺el🥀
🌹Ang🌺el🥀
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 20 September 2026 15:56:11 GMT
182020
31314
549
823

Music

Download

Comments

big.fish.0014
Big Fish 🌗🪓 :
enjoy sis star man dey with you nothing dey sup 🥾
2026-09-21 06:54:43
1096
ezesums001
𓆩𝕆ℕ𝕃𝕐𓆪♛༒♛ᎬᏃᎬᏕᏬᎷᏕ😈⓵🇺🇿🦅 :
I need a broke girlfriend
2026-09-25 10:10:46
0
exchange082
🌴Ask Of EXCHANGE🌴🇳🇬🇺🇸 :
Hope I’m not disturbing ⚓️
2026-09-21 10:56:56
529
ketura7773
Gentle RG :
e no sweet reach kings own ❤🖤
2026-09-21 14:44:45
216
bigirekred
IREKOREDE ✝️🔥🤍 :
if nah man dey use am now una go say he dey impersonate
2026-09-23 19:48:00
1
richkidz999
Smurk :
I fit spoil afrobeat for here
2026-09-24 11:04:04
0
chy__bobo
💨🙈SHY_BOY 🌚🤦🏼 :
song go sweet person no go play am
2026-09-21 08:26:57
330
africa0497
Africa :
e d Sweet you nah. Africa Waz here
2026-09-25 14:01:36
0
adannai
ꨄ︎𝓜𝓼.𝓜💋 ྀིྀི :
Ndi nso ndi nso. Jesus igweeee
2026-09-21 11:52:54
133
ellaslife23
Ella’s life :
Big fish say star man dey with you so do as you like
2026-09-22 14:57:50
41
big_snow0
大雪國度 :
Jesus igweeeeeee Ebubeleeeeeee
2026-09-25 16:59:32
0
headline102
🧃headline💲 :
swear say u no no say Na cuit song
2026-09-21 11:29:19
98
bhig_gabby1
BHÏG GÆBBY :
Nah once I start to miss my brother 👦
2026-09-21 05:30:12
96
mj_miarecki1
Mj Miarecki :
As I hear Egede I lower my phone volume, make una no put me for trouble o 😂
2026-09-21 21:16:56
5
victoryyy40
V💕 :
Make them no collect my phone ohhhh
2026-09-21 11:55:31
25
mbg_electrical
MBG ELECTRICAL :
for Monday morning?
2026-09-21 04:05:28
27
sandrab1103902
Appointment 001 :
no be lie
2026-09-23 19:31:18
0
bigdera670
Dera D Hustler 💰 :
caro you Bam
2026-09-21 21:51:18
7
big_kenzy001
BIG KENZY :
Omalicha egede 😹❤️
2026-09-21 13:50:54
13
dondube07
$ don dube :
make content no kill one person others no go lean
2026-09-21 13:35:08
58
latest1532
latest✅ :
Make person no hold me
2026-09-21 19:39:51
5
excana.fashion.wo
Excana Fashion world :
: until them collect my phone una go rest for this app😂
2026-09-21 08:24:19
19
baron.hairs
Baron~Luxury~Hairs :
Na Vikings get gyration
2026-09-21 19:31:57
19
actual_chicago
DADD!£_CAG○♌️🌴🦅 :
no be me you go put for exam wey i no ready for😂
2026-09-21 12:30:39
21
despirado_2
despirado_4 :
Na lie you nor thought anything you love the song 😂💛
2026-09-22 11:23:28
12
To see more videos from user @angelechigozie, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About