Proof to use your wedding budget to buy a car or travel. No big wedding for anybody because they will always complain
2026-09-21 17:35:42
19
Abuja marble Stella wallpaper :
abeg go buy 200 egg put u will enjoy it more
2026-09-21 10:24:43
20
MR___$ŁIM🛣️🚀 :
lol 🤣 crazy s
2026-09-22 15:09:21
0
𝕁𝕦𝕤𝕥 𝔾𝕡🐦⬛🐍🦁 :
Even if them still use 100m one person go still say he no eat
2026-09-21 18:16:39
4
Eunice15 :
put cook egg 🥚 or kopmo
2026-09-20 19:05:24
5
officiallyegovin1 :
Na for delta state you go take see dis kind settings
2026-09-21 13:16:39
1
Aggie_moments 245💍🦋 :
This one good nua, e get one wey I attend, the rice break into peices turn garri, omo I weak, no meat, no fish. Abeg make una Dey do according to una hand. You must nor invite people, do am for Palour period👌
2026-09-22 15:04:56
1
thrift vendor in ringroad :
sometimes na the caterer dey do all this nonsense
2026-09-21 10:18:13
1
Oghosa💜 :
Nor vex na family I use the meat serve 😂
2026-09-21 15:33:43
0
obiyoung237 :
see waitin them give me 🥺🥺
2026-09-21 19:04:40
0
BRA VENDOR IN WARRI(DELTA)👙 :
Abeg forgive me na Cater carry food go house 😂
2026-09-21 16:18:45
0
Aries ♈️ :
No vex we manage do am 😂
2026-09-22 13:14:39
0
Kayla💯 :
Abeg d food still dey make u give rider come give me I dey look d food like watin go sweet well well😂
2026-09-21 13:07:12
1
favvyjewelry0 :
Aunty nor vex 😂😂😂
2026-09-21 17:18:12
0
🖤℘⁖༒♡●𝕸𝖚𝖓𝖎𝖈 𝕯𝖈♡●⁖℘༒🖤 :
Who send u go 😂
2026-09-21 17:55:12
0
Mrs 🧿Jennifer 🧜♀️🧿❤️ :
lol
2026-09-21 13:24:14
0
Benin city stretch mark vendor :
😂😂your mouth
2026-09-20 19:08:05
0
mummyaz2 :
You suppose happy sef… them don give me banga rice and boiled egg for marriage before.. my dear I fear my head
2026-09-22 21:39:43
1
Bigbabyoge🌹 :
Them give eme fufu no soup then give me rice with a pinch of meat and I join Aseobi ooo guy😂
2026-09-22 03:16:43
1
sweetSarah🥰💕 :
u no thank God say u see rice the one wey i go last the rice don sawa 🤣🤣🤣
2026-09-23 14:53:56
0
Mrs 💍 🦋🇫🇷🇳🇬 :
2026-09-23 18:39:31
0
odion michael :
OK na
2026-09-23 11:05:53
0
To see more videos from user @vickybrandy05, please go to the Tikwm
homepage.