Then she go dey vex for you say you nor love her to born for you
2026-09-20 22:36:25
1
She’s cute🥵🥀 :
I swear na that person wey u trust go do u strong thing
2026-09-20 20:59:22
2
👽 Mrs Blackwill 🕊️ :
The luxurious blood of Jesus and his twelve home boys 😱
2026-09-20 20:22:26
0
FIDELIS :
aswear i be eyewitness i have seen it before
2026-09-20 20:39:12
1
Vicky Computer Technologies :
Sorry for who e don happen to
2026-09-20 20:19:28
1
Deep 💥💥💥 :
on my way to go restart the argument
I no trust that girl
2026-09-20 20:21:45
20
Vera stitches 🪡👗🪡 :
Egusi 2cups
Ugu 200
Poms 500
Smoked fish 1k
Pepper 500
Onions 200
make una bring me back oo na wetin I wan go buy be this🙂↔️
2026-09-20 21:18:02
13
🥇 DON NICE MAN :
Omo my ex born twins with out husband and I don't know weather should I go and pay bride price and marry her because I like twins, make una give me advise 🥰🥰
2026-09-20 19:48:04
9
ETOO GHANA NWA EZIKE OBA 🇬🇭 :
Anything called relationship
2026-09-20 19:49:06
5
shareholder is here :
so nobody noticed my name
2026-09-20 22:19:30
3
doctor Kelly frank :
bro you don put thinking 🤔 for my head this night
2026-09-20 21:05:18
3
lionel :
I go still pay, no be my life you wan spoil 😏
2026-09-20 21:21:39
2
🪔GENESIS 🪔 :
dat one na for ndi relationship
2026-09-20 19:20:45
3
ABUDON 🥾🪓🌗⚔️ :
Ah swr e don happen to my friend 🤣
2026-09-20 20:27:23
2
Modesty :
2026-09-20 22:20:36
1
www.shugar empire world :
Talk to me directly
2026-09-21 00:33:27
0
vanessasophy :
inside life
2026-09-20 19:18:03
0
amystitches2 :
🥹🥹🥹
2026-09-21 00:36:41
0
King-size :
Omo this life 😂
2026-09-20 23:33:05
0
🦅🦅𝐌𝐑 🪢 𝐅𝐎𝐑𝐄𝐈𝐆𝐍🦅🦅 :
Obummadu ka anyi nah yaah oooh 😂
2026-09-21 00:20:39
0
sparkles LTD ✨ :
And you go still de explain say you truly love her😂
2026-09-21 00:20:22
0
Steady Boss :
My Man Explaning He Didn’t Do It And Box Cry 😂😂😂
2026-09-21 01:24:17
0
Nurse Sylvia 💉💊 :
the first thing i did was to come, comments section
2026-09-20 23:52:52
0
Lord soft🍁💨💯 :
I swear
2026-09-20 19:19:16
0
To see more videos from user @sevensaintcomedy7, please go to the Tikwm
homepage.