@destin091688: May God punish you people, Ogun. Go kill una! The spirits of these people go wipe una entire bloodline. 😡😡😡😡😡 Una go dey use Ikpoba River water take dey cover face dey do evil. 80 percent of them na evil marine witches and diabolical people, energy vampires. Ikpoba River spirit na go disgrace una. I wonder if we really get Ohen for this Benin . Make really get calling, or na to chop goat them sabi. 😞😞😞😞😞 Evil people, una wey use people blood for wealth and long life—may the consequences of una actions come back to una. 😡😡😡😡😡 #edostate #foryoupage #accident