Men supporting men but women dey tiktok dey drag their fellow woman
2026-09-21 04:53:53
197
Big Loner 😔😩💔 :
ikegwuru ooo make nobody cast me ooo
2026-09-21 08:00:57
4
Dolly :
They should come with evidence oh make they no lie for those girls head
2026-09-20 22:04:17
237
JULIGOLDEN3 :
Awka small but things Dey happen there o
2026-09-20 22:22:24
108
collins_isoko1stson07 :
belike na to park come there 🤔
2026-09-21 07:54:09
0
Maya❤️🩹♾️ :
Una Dey cast girls keh? If girls start to Dey cast Una eh even the once wey don marry self
2026-09-21 07:03:50
41
pumpkinmma :
Let’s also create a group
2026-09-21 09:04:25
17
Slim candy 🍭 🍬 :
Make them post ooooo😂 we no Dey fear for here who know me 😂😂
2026-09-21 04:14:39
42
Çhõmsẽy🦋💕 :
Make una Dey careful o😂
2026-09-20 21:28:07
16
Lois🦋 :
Make them fence that akwa 😂😂
2026-09-21 07:28:19
13
Chef Nkem 👩🍳 :
All of you were dey claim introvert now make I no see your own ooo 😏
2026-09-21 08:02:29
13
GREENWOOD4PF :
Someone bring me back
2026-09-21 00:55:41
5
Joan’s Skincare |Aba :
Involve me when awka women create their own 🤲😂
2026-09-21 12:12:59
12
Big-promzy☮️ :
God no Dey use us play ooo
2026-09-21 15:14:13
1
CLUSTERLASH ARTIST IN IGBARIAM :
Omo nah them sabi😂😂😂
2026-09-20 21:32:15
41
Mercy k :
Can we women do better this time?
2026-09-21 16:59:24
1
Queen beauty ❤️ :
Awka girls 😂😂😂😂😂
2026-09-21 14:18:41
1
MADE IN HEAVEN 😌😻 :
Omo 😂
2026-09-21 09:30:56
6
Liosteve :
Awka men ryt now welcom bro u know her ?
2026-09-20 20:13:15
17
SKINCARE VENDOR IN BENUE 🛍️ :
This week long o😂😂😂😂
2026-09-20 21:33:26
8
CHRISTABEL ❤️🤞 :
2026-09-20 22:21:57
10
@Kohkoh :
So all of una dey Awka and I dey find customers😩 bikonu I sell luxurious and affordable perfumes. I don’t have a TikTok page yet but I’m working on that
2026-09-20 22:13:44
11
__emelda :
Make una add me for the telegram channel abeg
2026-09-20 20:31:51
11
_jane🦋 :
Abeg una involve 😂
2026-09-20 20:45:08
5
To see more videos from user @oluchii___, please go to the Tikwm
homepage.