Anything I am capable of doing in my relationship I will surely do them without stressing my babe for it 🥰
2026-09-21 19:18:21
7
𝐓𝐄𝐑𝐑𝐘 :
Send bike money don turn bad thing 😳😂
2026-09-22 14:59:54
1
bolu_tife86 :
I no Dey big pass bike money sha unless you don Dey press me money bfr
2026-09-21 17:38:38
0
𝓐𝔂𝓸𝓶𝓲𝓭𝓮🫂🌸 :
I won’t ask for bike money but if I Dey leave is your right to press me money even without asking 😏
2026-09-21 20:51:40
155
Hope_Man :
my data will soon finish
2026-09-22 07:36:46
5
ADEDOYIN🦋🫧🖤 :
Na you sabi me I go collect ham😂
2026-09-22 13:18:24
9
Notyourgirl💋 :
Wetin do your car ? You no fit come pick me😔😂
2026-09-22 13:31:00
23
SandraGurl🥺💜 :
Ur mate dey send without even asking
2026-09-22 07:51:51
63
Softlifeprecious💕 :
My bby doesn’t even stress me at all b4 I talk he don come pick me up
2026-09-21 12:29:42
215
Oluwadamilola💕 :
Wo motigbo I be less sha send owo motto 😂 😳
2026-09-21 17:35:35
5
SMILE💐🙂↔️🌹 :
Make I come use my money come my toaster house 😂 okay I be poor girl 😁
2026-09-21 10:36:59
39
UsEr_nOT_fOuNd :
Girl wey love you go call you say babe I'm coming to your place......she go even bring food come for you 😹
2026-09-21 12:14:36
37
Ruthie🛍️❤️ :
No vex, next time I go trek but send this one fess
2026-09-22 14:45:33
10
★ 𝔻𝕒𝕞𝕞𝕪ℕ𝕠ℙ𝕝𝕦𝕘𝕘 ★ :
I go just de think say I don Jam Lash Tech Hook Again for Sapaade😂💔
2026-09-21 08:32:05
36
Soft pills 🎉🤍🦜 :
Even as a guy ur sense suppose tell u to give her i was once that girl that could even ask a guy for money for mor than 3month in a relationship and using my money to visit and he also never gave me money even days that I needed it most but now if u no give me I go ask u and if u no get I go sit down for my house dis life just stay single abeg
2026-09-21 11:40:57
51
Olami 🦋 :
Baby comma pick me up make you con tell me say you no get car I go just look myself less (in btw I no get car make nobody come for me oo 😂)
2026-09-21 16:44:20
25
Posi🎀🧸🌸 :
Bike fee within same state still better but me I no fit use my money go meet man for long distance ooo never 👎
2026-09-21 19:25:42
9
𓆪 𝓐𝓷𝓳𝓸𝓵𝓪𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪 💐 :
I get your point, she could have asked for Uber money or ask you to come pick her up. Right?
2026-09-21 16:31:44
13
Fola fashion fabrics :
So make i trek or fly 😏
2026-09-21 15:04:25
7
Adediwura 🖤 :
What if I no get money that particular time 😂 I no just say I no get time sef no put me for talk Abeg 😳😂 buh e get some kind guy wey be say they no go refund if you use your money o so you can’t actually judge base on that
2026-09-21 12:33:37
5
~𝓤𝓬𝓱𝓮𝓬𝓱𝓾𝓴𝔀𝓾🐢 :
Guyyy but then most times I don’t even see any issue in it if I really like the person tho
2026-09-22 11:54:04
5
Abisola ❤️🦋 :
no vex send me money for ride 😂🤲
2026-09-21 12:31:40
13
ASAKE💋 :
if na person wey I love,I will use my money 💯 and is your responsibilities for you to do needful without me asking you to do so by refunding and also if I dnt have money I will let you know that.
2026-09-21 11:37:56
5
🕷️ :
Ajeh sehh 😂
2026-09-22 17:57:12
0
simplysimi🫧💜 :
So make I trek abi fly come 😏
2026-09-21 18:00:57
0
To see more videos from user @loner4403, please go to the Tikwm
homepage.