The only tin I like about currency is the man dey loyal always I remember that time wey oluomo get issue for nurtw Lagos chapter baba dey loyal with m c I like am for that one tin I hate about him the man too dey loose guard the grass wey he come from imagine he Come to ojumore carnival apete that year yarning rubbish he don big pass all this level ojumore wey get love for you since you get nothing I ves comot for that carnival that year which dey you see k1 or pasuma rubbish there grassroots fans