@mastereric5: Ajeh 😹 #blowthisup #nigeriantiktok🇳🇬

£ric_Too_$tunty💰
£ric_Too_$tunty💰
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 September 2026 02:32:09 GMT
44447
8622
114
1372

Music

Download

Comments

emmyburger8
Mr Burger :
Na once en ask me wen my woman the send the 30k$ I gahts pause look the number again😂💔
2026-09-21 14:04:33
498
sayheytoessie6
E$$IE 🫦 :
Nah god save me I later catch him scope 😹
2026-09-21 15:57:22
4
pesoslord99
PESOSLORD🇲🇽🇺🇸 :
man gats to win the ballon dtots 😂😂😂😂😂😂
2026-09-21 13:20:09
396
bhadboyyyclassic
丨爪ㄖㄥ乇 :
Una dy cast am😂😭
2026-09-21 12:07:00
227
ghost_l16
ʙʟᴀᴄᴋ爪ᴀɴ🖤 :
Nah once I follow up💔😂
2026-09-21 14:57:14
0
gusto2417
GUSTO🏁♟ :
Na once my guy turn me to mechanic wey de work en amg 53 😩😭😂
2026-09-21 14:59:50
79
only1flowave
FLOWAVẼ♎️ :
No talk true oo, just de whine dem you go dey get dem..since dem no dey like truth😂😂
2026-09-21 14:37:03
67
unknown.stan14
$tanley❤️ :
must you guys cast everything here 🥶😂😂😂
2026-09-21 13:44:39
36
iamspiceecee
cynny doll :
Thanks for the update
2026-09-21 15:32:34
1
hadhurah
Dura🥹🩵 :
Na so my hb call me dey ask me jam question too o 😭the werey don go carry shima wey wan change phone oh chim
2026-09-21 08:52:59
90
lerryj4
༒〖ℳℜ〗𝕃𝕖尺Ř𝔂 ༻ :
Nah once I turn phone dealer 😂💔
2026-09-21 15:03:44
9
onyeboi
onyiboy :
You go first hear millions dey aza dey waste😂
2026-09-21 14:44:23
16
_manueljnr
J N R🕷️💕 :
Make Una nor de cast update na 😂😭
2026-09-21 15:36:40
3
foreverzik
foreverzik🦟 :
no cast this thing nau😂
2026-09-21 12:14:10
16
bigdc957
𝐁𝐈𝐆 𝐃𝐂 👑👹🚀 :
I tell am say I be shareholder for dangote refinery,i no lie sha 😌😂😂💔
2026-09-21 15:19:16
4
kidd_klinton
Clinton❤️💫💚 :
My gender Jesus 😭😭😭
2026-09-21 13:43:10
10
boytatis5
boytatis :
how una take dey reason all this thing
2026-09-21 15:03:46
2
ola_dgaf22
ola_dgaf22 :
2026-09-21 14:05:52
2
solofx24
Gunna🐍🎚️ :
Omo u Dey cast update oo bro 😂
2026-09-21 15:15:41
1
derarose8
CHIDERA :
Perhaps fra
2026-09-21 15:45:10
0
saviourrobert4
. :
na so the were call me come day command me as sells boy omo😂😂
2026-09-21 16:05:23
0
obutoh
D :
My brother go send me voice notes Dey hype nonsense I go be like which girl you de impress😆😂😂😂
2026-09-21 15:52:29
0
gold.charlotte0
Gold Charlotte :
Una dey do o guy 😂
2026-09-21 16:03:03
0
cashino98
CASHINO 🎰 :
No Dey cast me bro
2026-09-21 15:37:09
1
bhigemmy217
𝓔𝓜𝓜𝓐𝓝𝓤𝓔𝓛🧃 :
2026-09-21 14:09:16
0
To see more videos from user @mastereric5, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About