I swear I hold like 6 videos for my phone like this 😂😂
2026-09-21 07:52:05
296
Sophie ❤️ :
I worse pass Mr presh oo😂😭
2026-09-21 07:16:14
133
itzjessie05 :
Abeg oo men are good people 🥱🙈😂😂
2026-09-21 09:16:51
77
Gold :
make una start abeg😂😂 make some people marriage scatter 😂😂😂
2026-09-21 07:32:38
461
MR FAMOUS :
And guys don’t let ur girlfriend to stop you from finding your wife
2026-09-21 08:38:56
138
Goodlife✨💎 :
Men are good people ❤️
2026-09-21 07:29:46
994
ADETAYO :
Intentional man don afford everybody 😁
2026-09-21 07:21:00
85
BRUNO‼️™️ :
A society that tells a broke man he isn't worthy of love has no right to tell a rich man to be loyal to one woman. If money determines value, loyalty should be optional.💔
2026-09-21 06:51:06
264
MIRACLE :
If men talk hmmm problem go dey oo
2026-09-21 06:53:33
279
˙ ꧁🦋𝓧𝓸𝔁𝓸 𝓛𝓸𝓿𝓮𝓽𝓱🦋˙꧂ :
Abeg make nobody post me ooo abeg 😭😭😭😭😭😭
2026-09-21 09:25:33
3
Big baby 001😘✨💋 :
Even tho even tho make all the cheating men sleep no wake up 😅
2026-09-21 09:01:26
21
Don 001 :
you know how many times wey I dey with people serious babes and wives
2026-09-21 09:51:44
1
Phamose🐐 :
Married women watching this video
2026-09-21 06:59:23
159
Focus 🐍⚓❤️ 🦅🇳🇬 :
Chike na better person but Mr presh no be better person... okay motigbo😂😂
2026-09-21 06:51:59
20
gift_y10 :
Like mennn,don’t even talk,omo if I wan marry make no man bring videos or screenshots ohh,I was only enjoying my 20s😭😭😭
2026-09-21 08:32:08
7
badboychiggy :
Una think say Mr presh do reach me😂😂.
2026-09-21 09:55:52
1
𝖍𝖊𝖎𝖘𝖘𝖆𝖒𝖒𝖎 🦕 :
HD quality
2026-09-21 09:34:54
4
Tunde🦹🏼🏝️ :
Leave them 👌
2026-09-21 09:52:41
1
chima500 :
chike na Good person, But Mr PRECH na Bad person......
2026-09-21 09:26:01
31
TEDDY🧸❤️🔥 :
Intentional man afford everybody e shock them 😂
2026-09-21 08:34:40
38
Eleazer Of Good Life🦍 :
If men start to talk wedding no go dey hold every weekend again 😂
2026-09-21 09:33:52
10
kingpinfootwear :
Some girls Dey wey get 5-10 boyfriends and she go marry successfully no man go come out talk
2026-09-21 08:37:24
26
Nora🧸 :
Make them start nothing Dey happen 😂
2026-09-21 07:02:32
50
Jesse✝️ :
The same society that says poor man deserves no love is still the same society telling rich men how many women to have…stupid
2026-09-21 09:15:16
21
𝑴𝑰𝑪𝑯𝑨𝑬𝑳 :
Me jumping from page to page 😂
2026-09-21 07:04:39
43
To see more videos from user @_phamose, please go to the Tikwm
homepage.