why people wey dey Nigeria too dey Beg people wey dey abroad for money 💰
2026-09-21 15:04:16
1
Kelv :
Make I answer you question … 1)Abroad nobody they help you ,you either hustle to survive by yourself ,no body go dash you money .You work you get money and build your life or you work you spend on yourself .Africa lifestyle ,people wan dash you money. 2) Abroad some jobs na real suffer head,inside cold of minus … You see that cold ,e dey freeze ur heart. After you spend months or years doing that suffer ,most times just work and go house go sleep … you come come Africa your mindset don change ,you go see life different,who no go no go know
2026-09-21 13:45:18
2
WICKED :
:becos they didn't pick money on the ground they work for it?
2026-09-21 15:05:14
0
@Olamide :
we need to ask some questions bro
2026-09-21 09:35:56
0
Guru :
Because una dey reason say dem dey pluck the money for here na
2026-09-21 09:40:54
4
mx..745 :
Come and see the reason [Teary eyed]
2026-09-21 13:49:35
0
official:saheed :
Just come and see by yourself 😎
2026-09-21 10:19:17
5
Odogwu chimex :
come dey warehouse job here first😂😂
2026-09-21 08:29:56
1
Igbinovia Kelvin :
abroad money na juju money ooo
2026-09-21 15:22:35
0
Goodluck :
Come na I day experience waiting I never see for my life I swear
2026-09-21 10:44:44
1
𝐖𝐀𝐋𝐀𝐒𝐊𝐘 𝐏𝐎𝐏𝟐𝟓 💙💙 :
My brother went to abroad he came back with money. He don’t even want to give me single one Cedi 🥹🥹
2026-09-21 07:20:08
1
Chike Bangura :
Abroad money in better my brother because if you think the way you get the money 💰 it's difficult to give to someone freely 😂😂😂
2026-09-21 13:54:44
0
Ada :
because we worked so hard for our penny and shishi🤣