@nigeldc010: U don de on another world like that😂😭

Osaretin$😡
Osaretin$😡
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 September 2026 08:46:20 GMT
46136
9011
141
1825

Music

Download

Comments

lol___calm
𝓘𝓬𝓸𝓷 𝕏 😡🪙 :
Give me ur phones I don’t need ur money 💔
2026-09-21 10:03:58
353
pin20r
pin20r :
Ones I dey with my black bag them dey fear me
2026-09-21 14:19:57
0
mrcollins15
𝕄ℝ ℂ𝕆𝕃𝕃𝕀ℕ𝕏📸🔥 :
Oya make Una 3 bring 1 million or we go carry Una give efcc 😂
2026-09-21 10:58:49
126
hey_nba0
𝒏𝒃𝒂 𝑶𝒇 𝒄𝒆𝒍𝒆𝒃 🙂‍↕️ :
I go tell police say I no de with cash 🙂‍↕️
2026-09-21 10:41:43
87
bigfwesh1
👑🦁🖤 ✪ :
Police use them hand pay for my bolt around 10 o’clock in the night for lonely road carry me from PH go Bayelsa 😂😂😂
2026-09-21 10:38:16
46
philips_005
PHILIP :
Dem tell d driver to de go say they will take it up from here 😭😂
2026-09-21 11:37:00
19
coldloner1
. :
My mind da that day they send my picture give cl 🥺
2026-09-21 11:31:23
24
mranonymous1804
mranonymous1804 :
He pay driver for me 😹💔
2026-09-21 10:18:23
31
dfwdavidd
D :
Yes nah so all my money for exodus finish
2026-09-21 14:12:44
0
sta..nley
σℓµɱเ∂ε :
Police don pay driver with their own money before sef 😂💔
2026-09-21 13:59:25
7
nathan35685
Nathan 𝕏 :
All dem state 🤠
2026-09-21 08:52:58
7
4whatpurp0se
MUDIA!🀄️ :
You go first off 😂
2026-09-21 14:47:28
3
abdulazeez1320
ADEMOLAH 🪖❤️‍🔥 :
if i pay the driver make i bend 😂
2026-09-21 13:21:58
4
say_hi_to_daddyboy
🌴DADDY BOY ❤️💕 :
You go first think na small money 😭😂
2026-09-21 12:51:10
7
celebboi07
Ěvǐl Čǎñďŷ :
Everywhere go blur 😂
2026-09-21 10:59:50
2
stanzzy18
🌴$tanzzy 🥶 :
I no do anything o nah Artist I tell them say I be I come chop better slap 😂
2026-09-21 11:59:02
3
luckydollar07
Lucky D 🪖🥷🏿 :
Me I don already pay , him tell driver to move 🙆🏻😂💔
2026-09-21 12:41:11
2
eniola3714
. :
I think say nah joke 😔
2026-09-21 11:08:33
0
___ur_boy_daniel___
Danny🙂‍↕️ :
😂
2026-09-21 13:50:16
1
bobby.junior9
✝️ BLEs 🎀SEd✝️ :
nah once police say do dey needful
2026-09-21 10:51:10
2
little7213
Little7🪵 :
Take phone efcc won follow u talk..!!😔😹😭💔
2026-09-21 14:35:25
1
swag__010
$WAG-𝕏 🚀🏦 :
Police don stop una make driver point at you saying “na him be the guy” 😭
2026-09-21 17:08:03
1
bigkelly009
KÊLLY👨‍🦯🪵 :
That day I see hell💔😹
2026-09-21 14:14:03
3
leo_tim
♌️ :
E don happened to me in 2019 on my way to ilorin they tell me to pay driver and get into their car Omoh I burst cry cos nobody beg on my behalf ooo they carry me to one village near offa na 11pm at night I comot for their station and na 2k dem later collect 😅
2026-09-21 13:03:54
2
dkt4190
dkt4190 :
Guy for amagba road for Benin I want go buy breakfast na so them carry us inside korope uber driver escort us reach State CID close to ShopRite na so them say make we pay driver make he Dey go. I just know say na die I dey 😂💔
2026-09-21 15:07:58
3
To see more videos from user @nigeldc010, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About