@steeze.man001: Abeg make una share amm #fyp #goviralgo #fypppppppppppppppppppppp@Bayz bee 🎥🎥(Sagamu wa oo)✝️ @👽~GÊÑTLÉ~❌_________👺~SØÜL~☠️

STEEZE MAN
STEEZE MAN
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 September 2026 09:15:11 GMT
403371
33133
784
53132

Music

Download

Comments

faty178
Àjìkèbàbè 💖💝 :
They are using AI deceive all of u dey play,nah that indomie i chop for breakfast
2026-09-23 14:14:24
122
olufemizacchaeus
𝐸𝓂𝓂𝒾𝓁𝑒𝓍 :
the thing is AI nah lie nah AI
2026-09-26 08:39:30
1
opeyemiabiodun787
Opeyemi Abiodun 🥰❤️ :
but why are u swearing for us if we no share nah by force we must share niii
2026-09-24 07:49:05
39
simple2141
*Tobi~Simple 💎* :
You wan spoil food for person if dem catch you ehn you go just die for Wetin you know no 😂😂
2026-09-24 07:30:23
41
shubu.monet
Shubu Monet :
He now go@ better for you
2026-09-23 14:06:34
22
ifeoluwa00451
IFEOLUWA ❤️❤️ :
hope this one go sweet pass indomie table sha [Tears of joy]
2026-09-25 10:59:39
13
t.money7931
T money ☠️🤑 :
Una Sha dey use Ai deceive us
2026-09-23 21:49:28
26
tiresimi1965
Tiresimi :
it's by force to share video
2026-09-24 18:43:03
6
omoalhemagbadun
ADEOLA CANADA 🇨🇦 :
And I will not sheare it nah you be God
2026-09-23 14:56:55
16
chessyblack200618
cheesy black :
com:swear say you never chop indomie for your life. why the curse say we no share. share na by force
2026-09-25 19:34:42
3
godplan315
GOD PLAN :
I no go share Na you buy me sub
2026-09-24 19:37:25
4
abidemi030
ÁBÍĎÉMI (öďóş)🥰😍🩸 :
swear with your life say you never chop Indomie before 😁😁😁😁
2026-09-24 20:16:33
7
user8530261207017
@সাইবার টেক ✈🎙🎤🏆🇫🇲👁 :
bro na lie ,na the indomie i dey eat nownow
2026-09-23 14:12:49
12
olusolaemmanuel833
Olusola Emmanuel :
you too🖐️
2026-09-24 19:00:42
2
user3217021848061
Grace-emmanuel :
una with this ai app my mama almost vomit indomie wey she de chop now😂
2026-09-24 21:55:57
7
danny31962
Danny :
But it is doing better for body
2026-09-24 18:52:06
2
arikepretty39
Debbie riche :
nah Ai joooor
2026-09-23 21:15:29
11
akorede123j
Awal 👋👋 :
I don't believe this
2026-09-23 22:00:07
5
brandykay_visuals
SAGAMU | SAPAADE PHOTOGRAPHER :
Hope your lawyer get another lawyer
2026-09-24 13:52:19
6
desmarkbeautypalace
queennasiruadesol :
naa Ai even if naa real no be people dey eat lizards and Krocoches?
2026-09-24 12:57:23
8
user2301462615948
ØLÄMÏGHT :
dey just want to spoil food for us ni o hiss
2026-09-23 23:20:48
9
bhig.musty001
Abdul musty :
Ai thank u very much
2026-09-23 19:59:49
7
user2467285145263
jolayemi Rachael :
my question is where did they see all this leopard 😳
2026-09-23 16:30:46
7
s.money4900
S Money :
hmmmmmmm 😮😮😮😮😮😮😮
2026-09-23 22:04:21
1
snapchat_backups
Snapchat :
why don't you think of AI before posting it guy
2026-09-25 19:20:55
0
To see more videos from user @steeze.man001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About