I post tire o my Money just go for data make una talk how una Dey see money
2026-10-16 15:06:03
1
Cloth vendor wey no get cloth :
Na once I use money wey I plan to use pay TikTok influencers , tear one 28 inches bone straight
2026-09-21 22:29:50
87
Watch vendor in Akure/Lagos✨ :
No be lie💔😂
2026-10-17 08:17:22
1
Judithcious :
Real matters ohhhhh 🥲
2026-10-16 14:53:02
1
IMPORTATION COACH :
This is so hilarious 😂
2026-10-16 05:58:55
1
ZORA JEWERIES IN BENIN :
Fear nor dey let me drink pure water again, na rain water I dey drink😭😭😭
2026-09-21 12:40:50
92
GLITTER DELIGHTS | IBADAN :
Na person wey get support system go enjoy business o😅
2026-09-21 14:59:07
23
No1 Tshirt supplier in warri :
Omo na once I use money when I won take buy load tear one 20 inch bone straight ooo 😂😂I can’t come and kill myself😂😂
2026-09-21 18:00:48
22
AG collections ✨ :
na this kind video suppose go viral
2026-09-21 19:32:06
11
OGESTREETWEAR | LAGOS :
God Abeg 🤣🤣Abeg which food 1k fit buy
2026-09-21 10:13:38
15
Shyla'sproject🧶🛍️ :
I make crochet wears guys
2026-09-21 14:28:51
9
CLOTH VENDOR IN ABUJA :
these days na only when I wan faint I dey chop
2026-09-21 14:29:47
15
only1_thriftof_lagos :
Omo na once I use part of my capital order Coldstone ooh I can’t kpai myself
2026-09-21 13:08:23
11
TRANS-EKULU THRIFT VENDOR :
No wonder upon all my consistency I no fit buy shawarma
2026-09-22 16:58:07
2
PLAIN&PLAID|Joggers&Tees🪴 :
God oooo
2026-09-21 13:27:53
1
ROOM MUSE • Aesthetic Frame :
nnà ehn 😭😭
make una sha get ready to patronize me on launch day
Heyyy. I'm Room Muse, you're probably just seeing me for the first time but we sell aesthetic frame that elevates your space and makes it feel more authentic (your style, you). We'd be launching next month. it's nice connecting with you ❤️
2026-09-21 12:12:46
13
ZazaEssence :
I just started perfume business this week
more customers Amen 🙏🏽🙏🏽🙏🏽
2026-10-05 08:42:52
3
Mama👩🏽🦰❤️ .following :
Omo Nigeria
2026-09-21 20:16:26
2
Favyluxe imports :
😂
2026-09-21 17:16:42
2
OMA’S BAGS AND COLLECTION(KD) :
Constituency wan make me crazeee🥲🥲
2026-09-21 15:52:42
1
chim💕Amaka💕💕 :
Nne give am small na😂
2026-09-21 19:01:56
1
JENNIFER🍒🌸🎀 :
Consistency wan kpai me 😭😭😂
2026-09-28 15:04:56
2
To see more videos from user @odf_closet1, please go to the Tikwm
homepage.