@kesh.official123: U nor get money u Dey spray 2.6m who go pay😭😹😒 Ndi Agbor #viraltiktok #foryou #Agbor

Pretty-Kesh🌹
Pretty-Kesh🌹
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 September 2026 09:37:42 GMT
5977
241
20
248

Music

Download

Comments

maryann.luv
Maryann luv❤️💕 :
The money exchanger too needs to be questioned
2026-09-22 08:41:19
0
slimbaby717
Curves by success :
Make he sleep for cell abeg
2026-09-22 06:51:22
0
joccy666
RiRi💕 :
the guy mumu ooo how him do am na. abi him dey plan run after him spray finish? the guy na fool 😂😂 nothing go save am make them beat am😂😂
2026-09-21 21:32:57
3
warriboy0011
official warri boy :
Me self shock as I see am😹😹😹
2026-09-21 20:40:45
3
mummychief__
Mrs Lucky :
omo make them return money wey he spray na🥺
2026-09-22 05:08:35
0
mirahairline0
AGBOR HAIRSTYLIST 📍💕 :
Oppression wan kill them [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-21 15:44:19
0
shedy_knowsball
SHEDY KNOWS BALL ⚽️ :
I dey the club that yesterday 😂
2026-09-21 20:51:49
1
proszino
proszino💙 :
una dey doo 😂😂😂
2026-09-22 20:04:05
0
skiller4223
Bobo skiller :
All of una wey pick the money Oya refund
2026-09-22 05:34:05
0
thatgirl_alone1
26/06/2026💔😭 :
😂😂😂
2026-09-21 09:47:52
1
ask__of__loveth45
Loveth💕🙂‍↔️📚 :
Gbese dey this one neck ooo😂😂😂Competition too much …as he no get he no fit rest toohhh😏😏
2026-09-21 19:50:35
1
To see more videos from user @kesh.official123, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About