Men only talk if she is getting married to their friend or brother. If na another pesin nothing concern them.
2026-09-21 11:41:37
145
Mahrio21 :
Men go happy pass the groom self ๐๐๐
2026-09-21 11:02:09
175
๐ ๐พ๐ฎ๐ฎ๐ท๐๐ :
it's a lie... una dey come out drag the girl call am os
2026-09-21 10:22:53
20
Matt Rife โค๏ธ :
He wasnโt cheating ๐he was searching
2026-09-21 15:57:14
15
Mena's Couture โ๏ธ :
Who come dey watch BBN as all of una dey here ๐
2026-09-21 10:14:43
28
BLรKรY :
Na me first like am ๐
2026-09-21 10:10:10
26
kulture :
Na u later marry this girl?๐
2026-09-21 15:11:13
5
MRZ K BOSSQUEEN :
Na why I go use juju for you make you for stay one place ๐๐
2026-09-21 10:11:18
5
Evanz | Video editor :
Women eh ๐๐๐... and they think them wise pass us o ๐
2026-09-21 16:27:40
3
Very Ugly Man๐ :
I swear na me go happy pass ๐๐๐๐
2026-09-21 11:30:08
6
Ant :
I swear, I relish being a side guy ๐คฃ๐
2026-09-21 12:22:12
3
precious luxe cosmetics in pH :
na lie
2026-09-21 10:08:41
6
Taylaw John :
i don settle my side girl issue with her main boyfriend ๐๐ the way i follow the guy reason omo the guy the respect me as a saviour who just save his relationship ๐คฃ๐๐
omo to marry the fear me ooo
2026-09-21 12:46:52
8
๐ณ๐ฌ๐บ๐ฒ :
I have seen what you can do, I donโt need promotion ๐
2026-09-21 11:07:27
9
LEXI ๐ค :
Side chick role wey sweet ๐
2026-09-21 12:39:15
7
Richysilver01 :
I can relate I remember telling the guy say na better girl don't miss her
2026-09-21 12:30:51
5
marshal_tech :
Itโs about the money ๐ฐ
2026-09-21 11:25:27
3
BuikeM๐ฏ๐ฐ๐ :
no be lie bro ๐คฃ๐คฃ
2026-09-21 10:56:02
3
Emma range ๐งข๐งข :
justice for men
2026-09-21 10:08:23
6
pharmbest :
why is it that u kadesh nor dey comment for our post self? na only we go comment on ur post, still like ur post join.One good turn deserve another ooo
2026-09-21 10:14:31
5
Lois Momodu :
the lady's the tell the men she's about to get marry so the me how u go vex for waytin you know already
2026-09-21 10:40:21
4
Bashar ๐ฌ๐ญ :
Especially if they can still have access to her after the marriage ๐
2026-09-21 15:42:42
2
Louis brand _tife :
I wonder oooooo
2026-09-21 11:17:43
3
Kelvin ๐ :
And na person babe sweet pass o
2026-09-21 11:27:32
3
Abdul Gafar :
your first normal video i am seeing
2026-09-21 10:25:53
3
To see more videos from user @callmekadesh, please go to the Tikwm
homepage.