Unizik get the finest girls you can ever see in Nigeria
2026-09-21 13:18:02
597
Ijeoma🥰♥️ :
Have you seen onitsha baddies
2026-09-21 12:28:03
561
𝓜𝓼.𝔃 :
Make house rent no increase o😫
2026-09-21 12:53:35
629
OWERRI CLOTH VENDOR :
Owerri baddies Dey one Cunner Dey laugh
2026-09-21 11:09:36
296
Onyi💞 :
Wait o ….wetin una think say Awka be
2026-09-21 12:35:24
362
Imeahia :
Awka baddies dey low-key oo
Come still get business mentality like mad!!!
As them dey pack money, nah so dem dey pour into their business.
2026-09-21 14:08:37
146
𝓤𝓽𝓸𝓷𝔀𝓪✨🩷 :
You don see owerri girls?
2026-09-21 13:25:48
91
Delilah :
Make Una no come o. Awka don full, we don complete
2026-09-21 15:28:15
1
Tღ :
I don’t even know why people underestimate awka babes
2026-09-21 13:37:31
85
M❤️ :
Oh una Dey look us less before
2026-09-21 13:46:35
95
ujayworldonlinestore :
Lagos baddies migrated from east
2026-09-21 15:03:09
11
Dera :
Oh Una been thinks na only Lagos and Abuja girls dey?
2026-09-21 12:56:42
305
Christabella Nkem :
E be like say u no enter Enugu town?
2026-09-21 15:01:22
6
Delight's Diary :
Na from this gist I discover proper baddies dey Awka o
2026-09-21 11:18:02
126
Apunanwu 🤭💋❤️ :
I like as una Dey underate those girls wey Dey east 😂
2026-09-21 15:25:51
0
Ray ray :
Baddies dey all over Nigeria o,Lagos just dey over rated
2026-09-21 15:03:56
2
livingaszubbie :
When them talk say Igbo girls fine Una think say na play???😂😂 Igbo girls fineeeee!!!
2026-09-21 14:24:29
2
TRIM n TAME/ NAIL TECH IN AWKA :
Make them baddies book me for nails fess
2026-09-21 13:27:54
5
caramel_cheekah :
Awka dey get baddies normally
2026-09-21 12:14:10
61
🌸Ormah🌸 :
You go think say na play…. Come Ifite for evening from 6pm down… you go know say na only for your family you fine. Fine girls Dey, we come get pretty girls. Even as a girl you go fall for your fellow girl😂
2026-09-21 14:44:44
23
ENUGU HAIR VENDOR :
Nne you don jam Owerri baddies,you go choke!!!
2026-09-21 13:04:26
49
Heartie_hairs & jeweries :
Una dey see Awka lesss. Awka no small ooo
2026-09-21 12:46:20
80
SOSO🇳🇬 :
I no understand how una Dey see us before
2026-09-21 13:17:23
68
Browthesis :
Abi na to leave this Lagos relocate to Akwa because na baddies I need for this my beauty business
2026-09-21 13:15:01
31
Beejaz Restro Abuja :
I Dey Abuja Dey waste.
2026-09-21 11:41:30
64
To see more videos from user @iamdekageorge, please go to the Tikwm
homepage.