this can't happen in Ilorin... 😂.. they would have said this and said that.. next thing station
2026-09-29 16:05:34
2
Tegossdave :
😂. Be like you run leave them
2026-09-21 16:41:12
5
𝐹𝑥—𝑏𝑎𝑏𝑦~🤍 :
Peace keh na me know wetin my eye see last week 😭💔
2026-09-23 08:20:13
0
Baba_Gold🦎🌟 :
That kabusa junction na their office with road safety
2026-09-21 20:49:00
1
Marco Asensio :
where the full video
2026-09-21 11:22:45
3
DANNY GADGETS 📱 :
Apo road normally 😁
2026-09-23 08:59:14
2
ELON MUSK FAN PAGE :
Abeg come do am for Benin o
2026-09-23 00:05:39
4
Precious💕🫂 :
This is precious
2026-09-21 14:54:23
3
Gen Z president 🧊 :
Apo police sef 🤦🏽
2026-09-27 15:29:49
1
BIG JOJO :
Who knows 🤷
2026-09-21 20:30:57
2
4meash :
Oga you pay
2026-09-23 08:11:26
1
🚀Líl Jéff🌱💰🐾 :
Boss
2026-09-22 02:06:16
3
iam_drew_lion :
If they pick u up for this what would u say? The police that let you go if this matter goes south Dyk u Hv also put them in trouble? You have d plate number sef n yet u no put m.
2026-09-22 07:38:34
3
Benz boy :
Jesus bro this is were I work, apo kabusa junction that new roundabout, and I see this car but I don’t know it was you
2026-09-22 20:35:35
2
Josh Ehizzy :
My paper don expire to drive long distance just tire me since
2026-09-23 11:08:26
2
_TyPeCeE_ :
baba the wey i like make u progress no be small nd i meanam, nd what maid me do dt be say the way ppl dey troll u saying stuffs at ur CS dey vex me. i jst like i for real bruh
2026-09-23 01:57:10
1
Precious💕🫂 :
Habib oo long time ooooo❤️❤️❤️
2026-09-21 14:54:11
1
Tad Global🌎 :
I no Dey put for back
2026-09-22 09:22:36
1
To see more videos from user @arnoldhabib, please go to the Tikwm
homepage.