@adisongroup1: Just shut up 🤫 #CapCut

Chief 🪶
Chief 🪶
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 September 2026 10:56:05 GMT
120357
13886
1907
1792

Music

Download

Comments

baby.favour19
Sô mââ😍💕 :
Me wey Dey lie give doctor wey wan save my life 😭😂😂
2026-10-26 11:43:23
232
pretty_dera5
❤️Love_dera❤️ :
I Dey lie with prove guy’s 😂😂and my papa Dey take my side
2026-10-25 20:21:40
0
yellowcard1559
Williams Miracle :
my own lies dey come with blackmail, everything fit later be your fault 😂😂😂
2026-09-21 19:09:36
318
alexbeauty10
alexbeauty10 :
na my papa be that the man sabi lie for that kind setting 🤣
2026-10-26 20:59:48
2
exysoft8
Exysoft :
i lie one day my mama carry me go church say i wan convince am say lie nah truth i cucuma convince pastor , pastor convince my mama live no hard 😂😂😂😂
2026-10-27 02:07:28
1
boladale746
Boladale ✌️⭐ :
If you sabi lie reach me that means na me train you but you no fit ever sabi lie pass me 😹
2026-10-27 09:42:21
3
daddybush.1
daddybush.1 🥷❤️🖤🤍 :
I dey even add emotional blackmail to my lie 🙂‍↔️😂
2026-10-25 19:37:58
2
tiana60108
PERSONAL SHOPPER IN WARRI🛍️🛒 :
I Dey lie with prove guyyyy😂😂
2026-09-23 11:05:23
438
1ada_wealth
Amaka’s faith-tribe🔥 :
I use to lie in advance like I lie for future purpose
2026-09-21 19:18:53
97
bellacarescenthub
Bellacare scent hub :
I had a fight with my man’s neighbor, wen landlady came to settle us my man told me to allow him talk,Omo if u see lie landlady believe am even his neighbor open mouth. Mind u he was not even around when the whole thing happened o i shock. I come dey imagine how many lies this guy go don tell me 😳
2026-09-23 08:44:41
124
blessingdickson2
Nizzy🦅 :
My lie dey come with tears and fainting
2026-09-21 20:46:32
63
lilyderry1
Linda :
Married men should lay low for now, street no clear😂
2026-09-23 18:18:59
37
amakamandy
Mañdy 🤍 :
And any lie I tell, I don already set the evidence standby 😂😂
2026-09-30 09:55:31
24
evils643lucas3
Brian :
Guy, live lie for me ooo I dey lie with evidence wey no be truth
2026-09-23 21:29:06
17
elenbrandboss
elen-purpose :
aswear, just dey agree with me as I dey blast the lie 🤥, I leave no traces😂
2026-09-21 17:15:36
23
spotlessdiva12
FavourLaz :
My mum always allows me to say good morning twice before replying me, she said she wants to be sure that it’s good morning that I said, I lie even to an extent that I now lie for no reason and people will never know that it was a lie
2026-09-23 14:01:53
10
makky849
Chiamaka Checkers❤️ :
I get PhD for lying…. Call me Linus
2026-09-23 16:16:04
5
icenations
Ice 🧊 Nation🪐💫🌏 :
I no dey even think before I lie once I open my mouth I will tell you everything strategically with proof 😂
2026-09-23 13:12:19
41
sunshinemunachimso
sunshine munachi :
ok sir , but sir I want to ask you a question, how una dey take make money
2026-09-21 17:30:31
6
zita_2210
Joy Zita :
Telling lies is very difficult for me😏
2026-09-23 16:54:07
7
judithchommy
user judithchommy :
my lies dey come with tears self 😢😢😢😅😅😅😅😅I will be saying, only God knows the truth and will judge you 😂 meanwhile na lie I dey tear like step 😂😂
2026-09-23 10:15:07
5
user1710058232345
Mimi❤️ :
U think say u lie reach first daughters Abi just try one u go know how far we no day play this side once trouble come call first daughters na immediately she go settle am
2026-09-21 21:30:20
11
qs_philemon
Qs Philemon :
This is where my younger brother comes in.
2026-09-23 16:25:19
11
fabulous.queen44
✨💛big Cynthia ✨🖤 :
Bro first Daughter don lie for you before?????? 😂 Mk everything later land on ur head ? 😂
2026-09-23 11:25:49
13
To see more videos from user @adisongroup1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About